We’ve updated our Terms of Use to reflect our new entity name and address. You can review the changes here.
We’ve updated our Terms of Use. You can review the changes here.

Orange Card - Fruitopian Raps

by Wanlov The Kubolor

/
1.
Go Wei Yu 04:06
Africaman Who be you? Chinese man I work for you Then u will call me Shifu Call you who?! Goway you! Africaman Who be you? Chinese man I work for you Then u will call me Shifu Call you who?! Goway you! The French I learn all be Cos90 Like I know I watch more Kung-Fu fighting Then I never know say One day I go c Chinese dey make kokonte Now dem dey sell duade for Kokompe Wey dema kiddies master ampe Dem get double barrel, plus AK So shun yor kafungbe n klante Illegally legal, tnx to stupid government Dashing dem land We no fit to pay wana rent Carpenter turn trader dey sell China chairs The roads dey build already dey hia repairs Africaman Who be you? Chinese man I work for you Then u will call me Shifu Call you who?! Goway you! Africaman Who be you? Chinese man I work for you Then u will call me Shifu Call you who?! Goway you! Dey no dey respect we coz dey get we cheap Like dema goods E be we naa do Dunkwa turn Chinatown go den see Dem dey fish illegally for wana sea Double trawling, but dey bribe the Coast Guard If u go swim for Offin or Pra u lose guard The way dem dey pollute wana rivers dier stop Precious trees 4 wana forest dem just dey chop Infiltrate the economy & social structure Now dey sell we momoni plus dema culture Rubber rice plastic cabbage horticulture China chofi u r choppin is a pete vulture Africaman Who be you? Chinese man I work for you Then u will call me Shifu Call you who?! Goway you! Africaman Who be you? Chinese man I work for you Then u will call me Shifu Call you who?! Goway you!
2.
How you fit walk in my shoes? I no get som seff I tell dem ahhh hu But be like som deaf Kubolor, I eat the beat till there's none left We meet, we greet, I go my right, you go your left And that's how it's kept And that's why you wept Coz while you slept That's when she crept Whether biting bofrote or consuming crepes Herding silly billy goats crip-walking in a creche The shrine or the church Me I mine and I search For the swine who dey perch On top of my freedom taken from birth I go hit you plus music till I return to the dirt By the time you go see ma worth E go be too late Dey couldn't measure his girth He was too great You say you get faith But you dey fear your fate You imagine some gate Where racists dey wait Decolonise your ways We be full of grace Dey make we disgrace Now we dey hide face We no dey kai the taste We no dey chew, dey paste We no dey save, dey waste We no dey chill, coz haste Wey e dey worry me so much coz Dis new world get one rule And dat rule Dey bore me pass everytin Dey say No shoes, no shirt, no service We only respect clothes No shoes, no shirt, no service We be perfect clones U judge da way I dress U tink u know wot's best U censoring my breasth U are the cancer in my chest U dare to ask me me why I feel oppressed Now I don't know wot dey told u To mould u first dey will hold u Dey will scold u and then fold u By the time dey are done you won't know the old u Oh do u really want to live like this? Do u truly prefer ignorance for the bliss? I see u roll yor eye wen knowledge blows u a kiss Yes I know u did college but somtin is amiss No shoes, no shirt, no service We only respect clothes No shoes, no shirt, no service We be perfect clones No shoes, no shirt, no service We only respect clothes No shoes, no shirt, no service We be perfect clones Did not get my freedom in trinket box or silver platter Let us save the latter for the head of John the Baptist Had to unlearn and relearn repeatedly like I was in a choir practice until I came out of the gutter Box was cramped, everywhere scatter But I forced myself in because, cool kid And no one wanted to be on the blacklist Said I'm unique, but I guess talk is cheap Copying is expensive, I was sheep The world is my shepherd I shall always not want Because it steered me on the wrong path Now I say go to hell with your righteousness, let me be I'm ringing a bell with my consciousness, that is the key Sculpted a road with my toil and sweat, I'm not staying in my lane No matter the load won't turn back because the files I left behind are corrupted Soul searching, google can't help. You mad because I don't google trends to follow then say I need help It's Boring when everything looks the same Our lovers should be able to tell the difference I know it's about preference But the greatest crime on earth is lying to your soul They say no shoes, no shirt, no service We only respect clothes No shoes, no shirt, no service We be perfect clones We be perfect clones We be perfect clones
3.
Kubolor Dat guy too kankpe From Abelenkpe 2 Kokompe Follow me break break yor do-dompe Ganyobi ji bo aloo Fante? Mi firi Pakyi oh...Asante Never wear bow tie of alonte Miaw... I say no bow tie of alonte While Obama dey play ampe Indiaman dey tear aplanke White people dey fra fra kente Chinese man chop yor kokonte From the gigimz to the gongor From the gigimz to the gongor From the gigimz to the gongor From the gigimz to the gongor The return of the ma ku ns3 Or the reverse of the aya s3 The coming of abaa ei After da goin of aya ei Climbing of the korgorng Kuntunshi of the kortor Ka... Ka ka ka ka ka ka... Pletu of the dorkordorkor Plantin plantain of the korkor Mash it up mportorportor Eshie rado rado eheh jor bodor Horror of kakamotobi Squat somwer of Kotobabi Kutu baby, bend down shordy Changle the angle of yor body From the gigimz to the gongor From the gigimz to the gongor From the gigimz to the gongor From the gigimz to the gongor Dis one pamploo versus kafungbe Sisa to dey suo e nine En3l3 no shakin ka shegbeye Fio fio ni ad3don k3 yee to tue Bo tue, chale mek u dey listen me Coz if I leff u, u go dey missing me I wan shoddy do am shegelege Dancehall no b legelege reggae Bebe saw u eatin abebe at New Agege Is not me! I don't even eat a kenkey! Yor momi kill Meda, change am go Ga Daa oh bolor, oh nabu kakadang Kubolor, the watcher of big bottos Also top chef of clean salad toss Moro no work for u so shun yor boss But before I go down mek I scent yor dross From the gigimz to the gongor From the gigimz to the gongor From the gigimz to the gongor From the gigimz to the gongor
4.
Coalpot Fan 04:29
Ei sista hmm, excuse me Erm, may I ask u one tin? Pls der is somtin at yor back Erh dat tin, wot is dat? Eeh? I havn’t seen som b4 Well…tsk But dis is more How can I even describe? Dis is wot my dokuta prescribed I need dis to survive Wen u walk, Igor it’s alive! If I tell ma paddies dey go talk say I b liar But d way u dey shake d tin Just dey heat up ma fire Shake yor bontoss like a coalpot fan Shake yor bontoss like a coalpot fan Shake yor bontoss like a coalpot fan Shake yor bontoss like a coalpot fan More charcoal More fire More charcoal More fire Shake yor bontoss like a coalpot fan Shake yor bontoss like a coalpot fan Shake yor bontoss like a coalpot fan Shake yor bontoss like a coalpot fan More charcoal More fire More charcoal More fire Ass... 4 yor name Tell me later Kubolor Pletu terminator K3 o k3 k3 mi E ba ta 3 b3 sa Wo b3 sain ah ta Fuu E dey smell correct See? The pole is erect Wot is d color of yor flag? Antipe? Oh...iz lydat? Asstounded pa pa pa Wen u look back It’s like Sankofa If I tell ma paddies Dey go talk say I b liar I beg mek u no stop shake dat tin Or u go kill ma fire Shake yor bontoss like a coalpot fan Shake yor bontoss like a coalpot fan Shake yor bontoss like a coalpot fan Shake yor bontoss like a coalpot fan More charcoal More fire More charcoal More fire Shake yor bontoss like a coalpot fan Shake yor bontoss like a coalpot fan Shake yor bontoss like a coalpot fan Shake yor bontoss like a coalpot fan More charcoal More fire More charcoal More fire Abin da da Woa na wo ka no hyi I can pack the whole kaneshi Market Into dat tin of yors Hmmm dat tin of yors It is like a baby bomb I want to hav a baby born Wit u so it can enjoy Dada won ny33 ny33 small boy Can I rest my mic on it? Laptop on it? If I tell ma paddies Dey go talk say I b liar Make u no do am too fast Or e go start bushfire Shake yor bontoss like a coalpot fan Shake yor bontoss like a coalpot fan Shake yor bontoss like a coalpot fan Shake yor bontoss like a coalpot fan More charcoal More fire More charcoal More fire Shake yor bontoss like a coalpot fan Shake yor bontoss like a coalpot fan Shake yor bontoss like a coalpot fan Shake yor bontoss like a coalpot fan More charcoal More fire More charcoal More fire
5.
Adowa Adowa C d way she dey move E heavenly body b d only proof Wey e dey hia me to know say she b god E curvy structure like som calabash gourd The look for e eyes Dey make u feel say nottin fit to soprise am She wink at the sun seff she dey mezmerise am Dey huu me more times say dey dey criticise am And oh what a dance An ancient Egyptian lost in a trance Wey e no b to flaunt She say shut the fuck up i do what i want I do what I want Do what I want Adowa I do what I want Do what I want Adowa I do what I want Do what I want Adowa I do what I want Do what I want Adowa I do what I want Do what I want Do what I want Adowa I do what I want Do what I want Do what I want Adowa I do what I want Do what I want Do what I want Adowa I do what I want Do what I want Do what I want Adowa She dey feel the groove An artisan carving a piece of wood No dey mean to be rude But sometimes she just no dey hia no dude Mek u follow e feet if d rhythm dey conf u 2 find d beat She no dey shy chale she no b discreet E body language dey blind the street E family say mek she shun Sankofa n start watch e front She tell dem mek dey shut d fuck up coz she dey do wot she want I do what I want Do what I want Adowa I do what I want Do what I want Adowa I do what I want Do what I want Adowa I do what I want Do what I want Adowa I do what I want Do what I want Do what I want Adowa I do what I want Do what I want Do what I want Adowa I do what I want Do what I want Do what I want Adowa I do what I want Do what I want Do what I want Adowa Wa toŋtoŋ nɛ ni awe Ɔnfɛre hwee Nani nbu ne dwɛ Osee ɛnnɔ woho deɛ ɛnsɛe hwee Ɔyɛ ama no ayɛ wo fɛ Wate asi ama ɛbɔ asi Ɔdandan ama ani ada Wo serɛ ne nsa badwa mu a Wabɔ wo sisi ahoma mu pɔ Ɔgyene gyene hwɛ wanim ne wani hyia Wahyim wakoma de kɔ Yɛ see ɔngogo ne ho Ɔsee me kyerɛ me ho Wahu ɔsram anadwo fa Apue deneho asie pɛm Wose no sɛ ondi wakyi Wo nkyerɛ no sɛ neɛ obiaa yɛ noaa ɔse I do what I want Do what I want Adowa I do what I want Do what I want Adowa I do what I want Do what I want Adowa I do what I want Do what I want Adowa I do what I want Do what I want Do what I want Adowa I do what I want Do what I want Do what I want Adowa I do what I want Do what I want Do what I want Adowa I do what I want
6.
I don't fear your hate You can't hold me down OK I don't fear your hate You can't hold me down How dey go stop d sun from rise? Madafoka enuff of the lies We b d old gods in disguise Control the land d sea the skies We see the tin wey dey dey do Now wey dey dey talk medeku Coup d'etat we no go do Wo di ka men y3 susu Barter trade no more paper No more king no more leader Only light go be solar Sobolo no more cola Dissolve the borders, decolonise Stop d murders, save a life Build yor circles, keep dem tight Train yor body, b ready to fight Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy Dey no yet born d beautiful ones So y r we so blest? 2000 seasons The healers break break Into fragments In d house of life Osiris dey raise D eloquence of d scribes Teach kiddies Heiroglyphics Resolutionaries lie Dey no yet born d beautiful ones So y r we so blest? 2000 seasons The healers break break Into fragments In d house of life Osiris dey raise D eloquence of d scribes Teach kiddies Heiroglyphics Resolutionaries lie Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy My soul ain't for delay Can't tell me somtin I already know I am I see you through your tactical Lies and fear Don't fear hell Can't hold me down Blackmania Energy suckers Powermania Da da da da da da da da da da Da da da da da da da da da da Ma masters dogg we So we dogg dem Stop me ridey Next week u go see norr Den we all set U go dey Dem go come Pressure u Pressure dem som Guy pressure dem Zuk ma hand Zuk ma hand Zuk e hand Gather vim Gather vim Mek we go Huh More vim more force No go do no be force If u punch dem go clear If u slap dem go fear No job no money But we still make money 31st night seff we dey write I dey talk all den we dey write Mek u no tap for face Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy Bring me water Wana brush dem clear Don't hold me back While dey'r tryin'a kick my sanity And down Down Can't hold me down Don't fear hell Can't hold me down Blackmania Energy suckers Powermania Powermania
7.
Merrr Oh no! A wounded goat Someone used a blunt knife to wound the throat Check ma juju bag 4 som kokonte powder Mixed with rain water And zomi quarter Applied it to the neck And checked the temperature Everytin was cool Dis fool will get better Headed further west with fresh tswapia The best At the request Of Ayi Kwei Armah He had a guest I guessed it was Ms Haruna Made me a vest On the chest The crest of Nubia Made 2000 copies Of 2000 Seasons For 2000 readings In 2000 regions The vibes over there were very pleasing But I had to head East coz it was teasing At the bark of a dog I jumped on the back of a bat Landed in Kibera & heard... Who b dat? Supa chompia... Ah I hear of am E b stronger than... Superman Wey e powers b... African E mommy den poppy be... Magicians Who b dat? Supa chompia... Ah I hear of am E b stronger than... Superman Wey e powers b... African E mommy den poppy be... Magicians The whole Kibera Then pipe no dey flow So I gather the plastic Spit fire Wey I mould Huge water tank out of am Wey I go Stand the hilltop chant mek the wind blow Clouds start gather norr rain start fall The water tank fill with enuff 4 all We plant potatoes wer den the borla dey The youth leader deem dat day holiday Yayyyy! But no time to party oh Supa Chompia I jump wey I land Soweto Apartheid tear e body apart wey e hide I redistribute d land wey dey start cry Many tears of joy Few of wickedness Sangoma destroy weapons with a quickness Penguins start fight I whistle jump on ma bat Back to west africa Wey dey ask... Who b dat? Supa chompia... Ah I hear of am E b stronger than... Superman Wey e powers b... African E mommy den poppy be... Magicians Who b dat? Supa chompia... Ah I hear of am E b stronger than... Superman Wey e powers b... African E mommy den poppy be... Magicians Splash!!! I crash into Makoko Den ma bat dey sick B like e get kooko I giv am agbalumo Wey I say carry on I turn see pete dey feed on carrion Small juju boy u must help us now Dem dey demolish wana homes just anyhow I start chant wey I suspend above the lagoon Wey I cover the whole place with a golden dome So only those worthy fit exit or enter Magic gari soak up all the oil for the delta Der norr wey I ride bonsu to volta E tell me say now d biggest fish b tilapia Sake of antibiotics from China I bore go slap d wrong one den e b miner U polluted our rivers so take it like dat As I fly off on my bat wey e ask... Who b dat? Supa chompia... Ah I hear of am E b stronger than... Superman Wey e powers b... African E mommy den poppy be... Magicians Who b dat? Supa chompia... Ah I hear of am E b stronger than... Superman Wey e powers b... African E mommy den poppy be... Magicians
8.
C d mind make constipated Plus d shit dey miseducated So d time mek ripe right now 4 colonial cleanse Africa dey hia enema Colony cleanser Bring me ginger Put in d bentua Squat like ninja Add wana history Plus literature Dissolve the borders Dem b cancer Puppet masters Dem all b dancers I no get d answers Just small solutions Kai Musa Mansa E self b pollution Slaves b wansna Mohamed n Jesus b yor enemy D people dey bring dem b fake friendlies Yor masters dey hate say u dey listen me I no b truly free unless we all bes Read Vonnegut Kurt n Armah Kwei Ayi Shun haribo den suck yoryee Do these tinz all for u not them If yor mind no free yor soul go condemn C d mind make constipated Plus d shit dey miseducated So d time mek ripe right now 4 colonial cleanse Confusing melon seeds with melanin seeds In this colony cleansing You can take pause And still stand on your own, Like the purpose of the semicolon's invention The shits got to go So to speak Failing an oral suspension Synonymous to Christ your lords ascension The correct thing Is for this non-venomous enema To go up Your rectum Yes! It's to prevent the end of us Africans practice chants from the vatican Applicants for battle camps in Pakistan Hand over our lavish lands to Jackie Chan France has a bank racking up funds in Abidjan Her fans are the ones counted as unhappy ones Just bend over Won't be the first time It can be done! C d mind make constipated Plus d shit dey miseducated So d time mek ripe right now 4 colonial cleanse Why you go chop the same cho e block your throat? Be like you no like your existence Why colonial curricular? Ebe negligence Why you dey blow better British But your Brong break like Brexit? Why you no go exit? Detriment dungeon White castles turned touristic Shark island horrific Constipey be eminent Abi ona these facts no dey Aki Ola open your ears and retinas Why judge your grandma ein mental? Sofo say till judgement day she work your pestilence Why Trump go invest in us? Why CNN dey define you? Why Hague dey bind you like waakye queues? Gandhi statue you dey value Indiana Jones these testaments Why president ein residence dey same place dem base take oppress your sense? Dat stool CIA tap top tuu Nkrumah like impediment Kayayo you for cleanse your burdens first C d mind make constipated Plus d shit dey miseducated So d time mek ripe right now 4 colonial cleanse
9.
Whether u dey rap for a Range Or for orange Me I no dey care I just dey want hear tight flows Wey e no go giv me headache And Whatever d matter Kwata kwata Mek u never mime I no go c u da madafaka I go 4eva blind Watermelon flows Droppin pawpaw seeds Sweet mangoes Aluguitugui Starfruit banana Guava ananas Yoryee alansa Oh wer dey atia? Watermelon flows Droppin pawpaw seeds Sweet mangoes Aluguitugui Starfruit banana Guava ananas Yoryee alansa Oh wer dey atia? Grapefruit den tangerine b couzons I no dey lime Wen traveling to london U go fit 2 c Clementine Or in France rather Havin a limonade on d promenade With ma brada C d way e tron like e dey drink citron Revvin a Citroen DS 19 More mellow than John Dumelo drinkin pomelo juice in a canteen Or Benny Blanco squeezin an oroblanco Between his kantos Distrust is sour like citrus dis is no place 4 tomantoes Stop b oblong like a kumquat Rather lets tongue wrestle satsumas go 2 d gym & do squat Watermelon flows Droppin pawpaw seeds Sweet mangoes Aluguitugui Starfruit banana Guava ananas Yoryee alansa Oh wer dey atia? Watermelon flows Droppin pawpaw seeds Sweet mangoes Aluguitugui Starfruit banana Guava ananas Yoryee alansa Oh wer dey atia? Apple computers & apple bottoms Now am feeling so peachy Like an impeachable president behaving so Bitchy Unorthodox mf doom-ish adlibless raps U chop ma starfruit all finish ah u go chop Slaps Gary blame monsanto for more peeps goin sakora Both Luke & Kimi got lukemia playin a lukewarm Kora Mango 4m Kezanbougu 2 Ouagadougu b dessert D time man go there then the landscape all b Desert Dried fruits mixed nuts dis b M3nsa e favorite Another way 2 say homosexual english is Gay brit I fit arm curl 4 eons if d fruit dey feel fresh I spit intel pass xeon u cherry curl in a hair mesh Watermelon flows Droppin pawpaw seeds Sweet mangoes Aluguitugui Starfruit banana Guava ananas Yoryee alansa Oh wer dey atia? Galbena gutuie Dulce amaruie Lampa la fereastra Toata viata noastra Half-caste ninja sweet & sour strawberry ginger Sittin nxt to Irene eatin a nectarine in Jinja He raps barely, cycling past Roxbury's eating raspberries U rap like u blow bellies in Belize pikin blueberries I will catch u like a cashew in the hands of Pikachu Bash Jews den dash juice now just look at You Female sheep still ruminating On pears that slipped thru pursed lips so infuriating D way he doesn't end the sentence n leaves Gaps Fruit salad fluids on silk sarongs shouting frutopian wraps Watermelon flows Droppin pawpaw seeds Sweet mangoes Aluguitugui Starfruit banana Guava ananas Yoryee alansa Oh wer dey atia?
10.
Yumyumyumyum Yumyumyumyum Yumyumyumyum Yumyumyumyum Yumyumyumyum Yumyumyumyum Yumyumyumyum Yumyumyumyum Fruit and Veggies are so very nice Their good for our skin And good for our eyes I like dem Yumyumyumyum Yumyumyumyum I like dem Yumyumyumyum Yumyumyumyum Fruit and Veggies are so very nice Their good for our skin And good for our eyes I like dem Yumyumyumyum Yumyumyumyum I like dem Yumyumyumyum Yumyumyumyum Oranges tangerines and grapefruits Limes and lemons are really really good For our bones and for our gums I want some now to yumyumyum I like dem Yumyumyumyum Yumyumyumyum I like dem Yumyumyumyum Yumyumyumyum Banana Mango and Pawpaw Aids digestion so eat more Pineapple Watermelon Coconut Hydrate the body when its hot Mango Alasa Guava My favourite fruits in my Ghana Cocoa Atia & Yoryee Healthiest of all Aluguitugui I like dem Yumyumyumyum Yumyumyumyum I like dem Yumyumyumyum Yumyumyumyum I like dem Yumyumyumyum Yumyumyumyum I like dem Yumyumyumyum Yumyumyumyum Fruit and Veggies are so very nice Their good for our skin And good for our eyes I like dem Yumyumyumyum Yumyumyumyum I like dem Yumyumyumyum Yumyumyumyum Fruit and Veggies are so very nice Their good for our skin And good for our eyes I like dem Yumyumyumyum Yumyumyumyum I like dem Yumyumyumyum Yumyumyumyum Garden Egg Black beauty Cauliflower Give your heart enough power Lettuce Cucumber Cabbage Chlorophylls and good roughage Carrot Onion Tomantoes My immune system on its toes Green pepper Kontomire Kpakpo shito Good for my blood so I eat more I like dem Yumyumyumyum Yumyumyumyum I like dem Yumyumyumyum Yumyumyumyum I like dem Yumyumyumyum Yumyumyumyum I like dem Yumyumyumyum Yumyumyumyum Fruit and Veggies are so very nice Their good for our skin And good for our eyes I like dem Yumyumyumyum Yumyumyumyum I like dem Yumyumyumyum Yumyumyumyum Fruit and Veggies are so very nice Their good for our skin And good for our eyes I like dem Yumyumyumyum Yumyumyumyum I like dem Yumyumyumyum Yumyumyumyum This is my fruit and ma veggie ballad I need a fruit or a veggie salad This is my fruit and ma veggie ballad I need a fruit or a veggie salad Because I like dem I like dem I like dem I like dem Fruit and Veggies are so very nice Their good for our skin And good for our eyes I like dem I like dem Fruit and Veggies are so very nice Their good for our skin And good for our eyes I like dem I like dem I like dem I like dem Give me some to chew it
11.
B like u U dey forget Da way den rap Mek yor eye get But nowadays Coz of the sweat We dey rap For the pocket Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Whoa Kwasi Mek I buss a rhyme So she go mek it clap And smoke an eighth on dat These days yor boys go lie Wey e go say b fact Problem U believe the lie Sain replay ma snap I never screenshot I get too screen shy Connection on green card Sakawa green dot U try to catch up to me But it's too late on dat Avenor kush Fillet mignon Then take a nap I be da dadaba Wow Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Santa com Mek we wrap 10 seconds megapixels Chale mek we snap Mek we dance mek dem laff Chale mek we crack Jokes on every parachute I remain on top No b guap alone Go mek u feel say u dey live life Wo wor suru Nso wo da so hw3 fom Street lights These nights no b cold So I freeze time Take clock block Watch casio in disguise Bo midin mami Swag Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Mon hwɛ sɛ mate atua Ama me ho nsɛm agye afie nyinaa mu Akwan nyinaa mu te aseɛ Ɛkwan no mea na ma hu Mene mapamfoɔ repem so asi ama mo ahu Yɛ wie a yaka ntam aka nsɛm abɔ mo hu Mmmm tie yɛ kom tie Neɛ ɔse ɔde ne ho bɛwɔ deɛ ondue Kooom tie obiara ntie agye nkwa no aba agyenkwa no adru onue Ah Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? I never go back I never flow wack I just come bite I no come jack Special E.D juma Wrap ma ntuma Rap like kokokor Yor rap dat? Kor kor kor Leff here like leftovers Suran wrap Left ear dey hear voice overs I wan rap It up Suck it up Lap it up Like a tap Lucky pup Lock it up Just dont fuck it up Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Nsuo ri pitiw It's drizzling Woli di agoro Wen am on the microphone Obiara ny3 mi yonko Mina mi ka akyere wo I put the facts in the data S3 rap no y3 akono Okum Terminator Wack people Tell dem I'll b back people With a boatload of bofrote for fat people What u don't know Is that we don't know That we black people And wot we doin Is wot we do for the rap people So I dey beg u brodaman Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? A chance to kick an 8 bar verse With 8 of our best E b som case of who gets ate Or devoured first Or just be great and flip am anyhow Like tatale on sour crepes Well respecting my friend And his kinetic sensing Connecting his friends in With the best intentions I'll spare u all this ethnic cleansing But it's safe to mention Dat if u stick a guy like M3ns In yor next rap convention Expect tension Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? I make people laff I make people clap I make rap for fun I don't slap and run I don't hav a gun I'm number one Coz I don't spend my money With the playboy bunny Funny cash like Johnny Only for ma efkin honey Just giv me a beat So I can bust rhymes to it Nonstop and don't quit My name Macanache My style funky shit Bergem Bucuresti I'm the shit Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? I'll file u Mid winter centerpiece Solstice over Peep the entropy Multiply dance To the Nth degree Shirts versus skin Versus infantry Preach Don't owe no explanation Evidence here Excavate please No I won't say cheese I move like Russel Down in OKC Yeah Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Dem tell me say ma shit be whack Now it's too late to take it back I get cubase and taping racks And a few ways of making tracks Now everyday I wake in fact Like the groupies in naked bums Pics of boobies Fake accounts And the doochies I'm saving I'm Too legit to fake it Too deadly to wake it To perfect too epic too peckish too Chale hey relax My scribbling is lyrical My sibilance are critical My finishing is beautiful Ha ha ha Mek I rap Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Just mek we rap Rap Chale mek we rap Rap? Ey3 raw Efo Chame titi preacher Me I no go rap I just go talk Abiba up Abiba down Hw3 ma rappi saaa I still dey walk I want to dance E no b now I want to sing I hav to stop Wo nain y3 golf I have to think I'm goin to North To be a star Chale e no b moff
12.
Wanlov and Open Mike Hit you like Tina was hoping Ike Wouldn't Stop repping for Hiphop We just couldn't Listen to the radio play stuff they Shouldn't You start rapping like them too? We didn't Care for Turning our queens to whores Kings to mannequins in stores So much more Are you ready for You brains to work as hard As your sweat Pause For a second Something else is playing on myspace Full of videos Get used to seeing my face Off Like phone, car radio or Travolta Region of Ghana Say damn And kneel at the altar Ego Yo chale Open chale mek we go Common sense no be common to common people This just be the first part Await many sequels In which I will become Colbert Steven Segal And swoop upon unsuspecting foul like Eagle Whose rhymes go back to a time that's primeval Divine yet lethal rhymes climb to the summit To make a nighttime moon shine like it's sunwhipped You want hits? Grab a bong or crack pipes If you can escape from your mundane and whack life Your simple soul makes you a sad sight Like a tough mack truck that's jackknifed I can't help but watch like a rubberneck As mainstream cats get tossed from the upper deck What a mess made of their butter leathers Now we're holding their spots down like tongue depressors Make a little fun, but we brung it better Damn how I love it when a plan comes together This one for the good guys and none for the enemies I'm banging a drum with Wanlov shouting victory Wanlov and Open Mike Hit you like Tina was hoping Ike Wouldn't Stop repping for Hiphop We just couldn't Listen to the radio play stuff they Shouldn't You start rapping like them too? We didn't Switch our styles up for their validation We're anti-style integration I pirate a radio dial for every child in the nation I'd rather a silent station than violent sensationalism We're providing an escape from the prisons While other brothers sit and wait for permission And know their stately positions Making decisions on the stakes of the prisoners Minister delivers prayers Then the poison's administered Then it's dust Back to the essence without a fuss Then we cuss at the brothers Who take it away from us We can trust in the government Or bust up they bubbling Shutting them up So we can trust in the love within Come again? You'd rather be a follower? I bet in the 8th grade you was a hall monitor We gotta cut the dead weight so we can get our head straight We can't make the omelette without cracking a couple eggs Great No animals were harmed in the making of this track Produced by No Alias as a matter of fact Like Bush is the biggest pusher of crack Of whips on backs of browns, yellow, poor whites and even blacks In skyscrape ships as nano microchips shapeshift Into high gear for they fear the great rift Revenge will be swift and in favour of those oppressed We came to uplift with the flavour so be impressed Wanlov and Open Mike Hit you like Tina was hoping Ike Wouldn't Stop repping for Hiphop We just couldn't Listen to the radio play stuff they Shouldn't You start rapping like them too? We didn't
13.
Today no tie Friday wear The way the sun dey shine dier I dey fear I make lucky Station no shedda far Dey still dey do the road? Accra Accra! I for dey guard Last time I nearly tear ma trou Sometimes the metal for the chair Dey poke out E no kyerr bia the car inside make mma Dem say serious traffic dey For Kwame Nkrumah We dey move very slow I no break ma fast Chale End of the month A ka mi last Mate Wo ho pure water toh bi ma mi Ei See this girl Tsoobi mami She den me dey the same job But she dey get down different bus stop Then walk First Then I tink say she dey shy But I ask She say E just be exercise These be wana trotro blues Tellin u trotro stories These be wana trotro blues Written in the trotro diaries These be wana trotro blues Tellin u trotro stories These be wana trotro blues Written in the trotro diaries Close job leff kwik I dey fear the line Too much standing for a single spine Next car start load, chale window seat Or ma shadda go f)) 4m d ridiculous heat At least today fine girl sit ma bodi E name be Abigail Dzibordi We dey look out the window at the hawkers Day dreaming deferred mate start hot us I 4 kai take ma change dis guy b azaa D other day e chop som guy e 4 ghana Ma knees & bottos start dey feel pain The dust & the truck fumes be insane Dey feel like this routine soon go kill me oh Hai hai Kakai on the radio Land crusier with police escort overtake Only magic fit save we Giv us a Blake These be wana trotro blues Tellin u trotro stories These be wana trotro blues Written in the trotro diaries These be wana trotro blues Tellin u trotro stories These be wana trotro blues Written in the trotro diaries
14.
If u want me Say it Don't be shy Don't delay If u want me Say it Don't waste time Don't delay If u want me Say it Don't waste time Don't delay If u want me Say it Don't waste time Don't delay A year ago I see say I was born for this I never dream say one day I go top the list Wey e go breed hatred But I'm strong I guess Coz the tins I hear behind ma back be shocking me Ma own paddies pretended dat dey loved me tho You demons be your friends Chale ma guy stay woke Go biz the people me den dem grow up Dem Know Before u go spoil me Dem know say dis guy no dey so So me I bed chale Check out my catalog Adidas ambassador Wearing things you can't afford Bizzy tis3 catapult Shooting all the gbemis wey dey kpemi coz dey can't applaud Waiting mek I gbeshi But the wavy nigga cuts across U must forgotten who u're testing gee All the negativity never be necessary I don't know about you But chale god keep blessing me No matter wot Dis b ma destiny You better love me chale If u want me Say it Don't be shy Don't delay If u want me Say it Don't waste time Don't delay If u want me Say it Don't waste time Don't delay If u want me Say it Don't waste time Don't delay She feel me since den I b kiddy But she never tell me B like e eye dey die me I watch how she dey spy me Several decades later She turn to serious hater Thru no fault of mine E start dey buu me swine She start cut off ma light Break ma water pipes E make the police take me bribe She make fun of ma tribe Sabotage ma ride E make I lose ma pride She make I sick by force I drop ma uni course This girl wey I dey sing about Hmmm E name be Ghana Sister Ghana If u no dey want me pls tell me mek I go If u want me Say it Don't be shy Don't delay If u want me Say it Don't waste time Don't delay If u want me Say it Don't waste time Don't delay If u want me Say it Don't waste time Don't delay You preach the politics of fear So the yobbings I dey hear Be if u don't have Christ Den nottin good go near But e check like minti So dey put droppings in ma ear Tryin'a report the times I know say the soli go be queer So I braze up God lord I dey brace up I giv so much love Y say my heart dey break such? Eh? All these massive events With all the artists dey rent To watch the shows But dey won't give me cash flow for ma stress And even after all this U'v had all my best U know wer I dey bed or even seen ma mattress? Tryin'a make it big so I ease ma mama e stress I really for fit leave Coz dis drama be deft Iri
15.
We no dey hia any borders Dis b one africa Dat b the dying wish of Kwame Nkrumah Wot dey take so long ? Immigration officer Mek u mek I pass Gyae kwasia ejuma We no dey hia any borders Dis b one africa Dat b the dying wish of Kwame Nkrumah Wot dey take so long ? Immigration officer Mek u mek I pass Gyae kwasia ejuma Then I dey travel go Naija Wey I reach Togo The immigration officer say e no go make I go Unless I get l'argent Cefa or Euro E squeeze e face mek I pass as e see Kobo As I catch Lagos Some show for Soweto Dey say if I no go Accra apply No go get oh The same tin d West dey do we We dey do wana body D tin wey e b worse B we no dey c see wana folly We no dey hia any borders Dis b one africa Dat b the dying wish of Kwame Nkrumah Wot dey take so long ? Immigration officer Mek u mek I pass Gyae kwasia ejuma We no dey hia any borders Dis b one africa Dat b the dying wish of Kwame Nkrumah Wot dey take so long ? Immigration officer Mek u mek I pass Gyae kwasia ejuma Madjozi Sho Madjozi ita gena so Dikandi elabazi Miyazi itaba gena more But when I reached the plane They said they wouldn’t wana let me on Maramo Nibiza iya visa Why am I paying for? Ah la la I wana wake in Kampala Go to sleep in Mombasa Bust a dance in Kinshasha Catch a bus to Lusaka Hey I wana go to Dakar in a car I wana go to a bar in Accra This visa shit has gone too far Dem crazy borders Dem crazy borders We for erase dem crazy borders off the map Dem crazy borders Dem crazy borders We for erase dem crazy borders off the map We no dey hia any borders Dis b one africa Dat b the dying wish of Kwame Nkrumah Wot dey take so long ? Immigration officer Mek u mek I pass Gyae kwasia ejuma We no dey hia any borders Dis b one africa Dat b the dying wish of Kwame Nkrumah Wot dey take so long ? Immigration officer Mek u mek I pass Gyae kwasia ejuma
16.
Ye daada mo Ye daada mo Roadworks beberee Ye daada mo Ye daada mo Ye daada mo Campaign beberee Ye daada mo Ye daada mo Ye daada mo Dumsor b3 gyae oh Ye daada mo Ye daada mo Ye daada mo Free education Ye daada mo Wati anaa? Y3 b3 ma dumsor no ajai kakraa Y3b3 dom kwanso Di nsuo a piti nfuturo kakraa School feeding Y3b3 eduane edi ama mmbofra NHIS 3b3y3 free edi ama nkokra Nti Atobra Tetetiaryfuoe mo b3 nya alawa Obiara ensi apinim Poly S3b3 mo to ma mi wie mo b3y3 ekurasini Sammy Y3b3si sukuu dan Y3b3 yi nkwan Ketaso hye3 Y3b3 si nkwan Y3 ministers ntutu akwan Dollar yi b3fa cedi huo tan Ye daada mo Ye daada mo Petrol so b3ti Ye daada mo Ye daada mo Ye daada mo NHIS Ye daada mo Ye daada mo Ye daada mo Water go flow Ye daada mo Ye daada mo Ye daada mo Corruption b3 gyae oh Ye daada mo Ah Bore na Hanbori fu poduna Bimhe bimhe Yabehera Benyaniga kena oh Limhe limhe Masan pa na bububula Deka ma Kimhe kimhe U want the road? U want the clinic? Oh Iske iske Woka poka boya Dakoposeba kata poka la Soorebia Wopa poka boya Wo sent hegeka kin school kraa O bohu no tu ne Kologo doma ya do homa We po Yame ne niw ne Tuwa tom ti nerewo pe lera Kini kanle elera Cedi kane dolla dolla Polo lare wo lera Ah Gelesu Ye daada mo Ye daada mo Roadworks beberee Ye daada mo Ye daada mo Ye daada mo Campaign beberee Ye daada mo Ye daada mo Ye daada mo Dumsor b3 gyae oh Ye daada mo Ye daada mo Ye daada mo Free education Ye daada mo I go giv u the bus Den giv u the barge Den inflate the charge I can confirm The akonfem Is dancing with Woyome's hen Victoria Hammah and Ruby Mahama Are chillin in Kuffuor hotel Den in the Summer I drivin my Hummer N u can all go to hell Oh wot am I sayin? It's already hot in the ghetto Where yor light goes off a lot N wot am I doin? Not much Coz if I do Den my generator prices will drop I'm here to make a biziness Please stop yor pettiness Be my blind witness Ei I'm feelin som dizziness Amankwatia Ghana aye bibi o Ohia na edi adwindwin aba oh Ena aye bibi Ye daada mo Ye daada mo
17.
Whats the matter? I rip mics for bread and butter Phatter Flows Make fish teeth chatter Splatter Saliva drops strike Pitter patter Gata gata gata gata gata Tata Tell mama her son is now a gyata Nkrata Av got som like jimmy carter Kwatakwata Air time like vince carter Gata gata gata gata gata Zata Crunch numbers Computer the data Charter Jets Chew green like grass cutter Water? Me I only drink apa plata Gata gata gata gata gata Harabata Was a dry sucka like agatha Shatta The blata Free shakur assata Clutter Clog streets like zongo Makalanta Gata gata gata gata gata Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Nubia to Spartar I dream of the cream of Tartar From Kofi Annan To Kojo Tsikata Eating mportomportor With aputumpata Gata gata gata gata gata Look at the puta Dey wan test Baruka Muta Aluta Continua With or without the shooter Scooter Libby Labalaba Batistuta Gata gata gata gata gata E fata Adisco is my Alma Mater Wanlov don't watch oprah My soap is alata Samina With Aminata eating dinata Scatter scatter scatter scatter scatter Cravata Tie pentru baiatul sau fata U underground? We mash it up Making it flatter Pro rata We hold u up like dark matter The dawta Thick like Buick Regatta Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Physiologically Mya battle leave my grey matters charged up C21h302 tetra hydro cannibinol Aya knowledgeable doctrines Hannibal Perfect talented avantgarde supernaturally infallible Concrete foundations ineradicable Astronomical constellation mya level Synagogue Israelite god mya temple Sacred holy koran bible Battle leave metallic demons crippled White garment statement black Jesus parable Kikuyu Sanusiyah emcee lion of Judah soldier constable Cerebellum establishment Jewish tabernacle I gave birth to Saint Michael Saint Michael gave birth to Angel Gabriel Battle destroy Nimrods plan building tower babel Ya babylonia emcees sorcerers never witnessed a Mt Zion god emcee miracle I battle leave ya open spiracle Sword livin oracle I battle put two thirds of ya soldiers to death The remaining one third injured Battle defile Tofeth Walk wit my head On stage stay complex third eye gazings mitochondria Battle defeat the Macedonians chop off the human head of Caligula Caligula haaaaa Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov Horogozov
18.
Some mornin time like dat Ma turkey run away E go the bush inside Wey I just start to pray Coz somtin go fit chew am Wild animals no dey play So I gather ma tsokpoti Wey I track am down like prey As I reach the bush Then all the leaves be wet I no bring ma raincoat But no time for regret I enter then e dark But I hear ma turkey Som river seff dey there The water som splash me Wey bush be that? The one e get 2 mountains for e front? U go far papa Kubolor Wey u no run? If u go down small Bush no dey Asaase sorr B like say som hole dey there E b so norrr If u watch yor back there too Two mountains make round Wey road dey inside Straight to the down U have to jump a hole Before the other hole go come E b there or not Oh chale Hmm U mek I finish As the water splash ma face Som enter ma moff Wey I feel the taste Juju dey dat place Coz e hard for me to leff I start roam around the bush Wey I shun ma turkey seff The wild sounds for the jungle Give me some natural vim I start feel like Tarzan, Mowgli & Kong King Sake of then e dark The leaves dey look black Wey the scent alone There dey like lavender Two stars in the sky Twinkle of happy eyes The way the place be nice U go think say all be lies The way I sweat B4 I leff dat forest I for rest Set no know seff Mos def Pono I go gbaa u d rest Wait wait wait wait Kubolor hold on B like say dis bush I enter am Very thick Wey e get the looks Like map of Amsterdam Sarkodie mu fie ekyire hor ah Wer dem com catch Saddam Oh no b dat bush oh Then where? E dey Asylumn Down Ah oh oh oh oh oh Dat one I enter b4 B4 u go enter am Unless U sleep the floor Som dey walk with shoes Some too dem leg raw Juju go fit dey der mome Mtschew Throw me for the store Two emcees dey rap on one beat One beat Two hustlers dey walk on one street One street Two paddies dey follow one meat One meat Kubolor pono kubolor pono Repeat In the bush Where I enter saa na people enter there In the bush Wild animals dey everywhere In the bush The time I be kiddy na I dey fear In the bush In the bush In the bush In the bush In the bush
19.
Everybody asking where I've been Been stuck in a bloody bind my friend Oh yeah it's a tricky game But I swear I'll be back again I can't b mad dat am stuck in the mud I would go mad Dat's bad Luck And it's sad Som will b glad Wish dey had Just a bit Or a tad But their a fad Won't stop for a tadpole Or it's dad Happy brake pads U turn ma talent into a chair And u sit on it Treat it Like a water closet U shit on it Use it Like a pop filter U spit on it As if I am unprepared U make a skit of it Coz ov moni U no dey see me Mek u no worry 2 dey com soon To yor tv Yor mac yor pc bb Ipad iphone htc Fokn african gypsy M3nsa dey like u go see We heal the blind Windows of opportunity Concealed by blinds Everybody asking where I've been Where I been Been stuck in a bloody bind my friend Ooh Oh yeah it's a tricky game A tricky game But I swear I'll be back again I'll be back again Everybody asking where I've been Where I've been Been stuck in a bloody bind my friend Ooh Oh yeah it's a tricky game Said it's a tricky game But I swear I'll be back again Said I'll be back again Hey I swear I'll be back again Everybody asking where I've been Been stuck in a bloody bind my friend Yeh FOKN Bois Going on? I'm here man I'm out here We out here Nothing long Ha ha ha
20.
The Kubolor The Boricist Chale Vim in gym We get the vim We get the vim, we get the vim We get the vim We get the vim, we get the vim We get the vim We get the vim, we get the vim We get the vim, we get the vim We get the vim U b da yawa U no get kudi 2 giv am da kawa U no get vim u no get parazone u lack da power U no get any kappa to even throw baby shower U no get grip so u dey drop the soap in prison shower No b yor time dis no b yor day no b yor hour No b yor minute yor second u'r weaker than a flower Wot u dey watch 24 for? Fake Jack Bauer Worra wack chef! No fit tell sweet from sour Y say wen u dey see yor enemies den u dey cower? Y say u no dey fit to just roll up on dem n devour U dey turn white with fright like u b som wholsum bread fat flour Like Macho Rapper dey hang u from the GCB tower We get the vim We get the vim, we get the vim We get the vim We get the vim, we get the vim We get the vim We get the vim, we get the vim We get the vim, we get the vim We get the vim We get the vim We get the vim, we get the vim We get the vim We get the vim, we get the vim We get the vim We get the vim, we get the vim We get the vim, we get the vim We get the vim The Boricist Ok The vim in the gym Yo mafia Backayard backayard Yeh Open the way Lay away Chale Macho dey come Get away Move away Nana blow your alarm Stick and stay Fly away B33ma m3 bowodam Wo tigari no ny3 mi case M3bo wo pampam Am back like I never left Kubolor be ma ref Vim no me y3 chef Wo di makyi ah m3mawo benf Boyaaka boyaaka Nana leff na wonni vim Massacre massacre E b we dey ron the tins Who be the boss Macho be the boss Nobody for cross M3 titi wo dross Wo pempem si mi pempem Jenjen bo ni jenjen Woy3 y3 odenken Miy3 odindin Mi vim no sini obenten Vim in the gym Boricist Your workout b ma warm up Vim yor body Get yor form up Dont giv me format Ma bench press go flat u like a door mat No codiene yet u dormant Just give me like 1 just more month My triceps dier don't try seff Biceps go mek u cry seff We get the vim We get the vim, we get the vim We get the vim We get the vim, we get the vim We get the vim We get the vim, we get the vim We get the vim, we get the vim We get the vimWe get the vim We get the vim, we get the vim We get the vim We get the vim, we get the vim We get the vim We get the vim, we get the vim We get the vim
21.
All I know be ma life No fit live yor life U dey sit there talkin Blinkin n gawkin Dat nigga naked on his instagram No like bed e dey sleep 4 ground Always dey chop plus e hands Barefoot in d snow in France No dey like pants prefers a wrap Dey like sing n dance I prefer e raps Six children six women Slick ladies thick women No b rasta but e get locks Check in baggage no get padlocks Dey fly sky priority No dey shy 2 sit economy In d air no underwear antipe Fake vegetarian so e lose Wait U chew yor meat I smoke ma grass Tattoo yor lips on my ass Malafaka Dis b ma body Do wot dey jorm me But I dey see say E still dey pain u Dis b ma body Do wot dey jorm me But I dey see say E still dey pain u Go ink shoes on ma bare feet My issues make u lose sleep Ma slinky in her bum hole Her pinky near ma bum hole Safe sex b boring U vexed b? Am touring My accent is local My actions be foreign My style traditional Lifestyle medicinal If only u would learn U wan c ma wood burn U askin for 2 turns Den task me to u turn Never goin back no go redact No b sankofa dat Matter of fact Shut da fakk app Dis b ma body Do wot dey jorm me But I dey see say E still dey pain u Dis b ma body Do wot dey jorm me But I dey see say E still dey pain u

about

"Orange Card: Fruitopian Raps" is a tip-off to "Green Card" which is 10 this year. Wanlov the Kubolor made sure to work mostly with Kweku Ananse who also produced most of "Green Card" to bring back those rap vibes you know Kubolor for.

Orange is an uplifting color and represents wealth.

A Fruitopian is someone who loves fruits.

"Orange Card: Fruitopian Raps"

credits

released April 26, 2017

Artwork by Bright Ackwerh

TRUMU

license

all rights reserved

tags

about

Wanlov The Kubolor Accra, Ghana

Wanlov the Kubolor is a visionary musician, producer, and filmmaker. He is an Akan from the Balkans. He wants freedom, justice, and love for all.

contact / help

Contact Wanlov The Kubolor

Streaming and
Download help

Redeem code

Report this album or account

Wanlov The Kubolor recommends:

If you like Wanlov The Kubolor, you may also like: