We’ve updated our Terms of Use to reflect our new entity name and address. You can review the changes here.
We’ve updated our Terms of Use. You can review the changes here.
/

lyrics

Diɛ yɛ pɛ sɛ wo bɛ yɛ a ni
Copy n paste
Diɛ yɛ pɛ sɛ wo bɛ yɛ a ni
Copy n paste
Diɛ yɛ pɛ sɛ wo bɛ yɛ a ni
Copy n paste
Diɛ yɛ pɛ sɛ wo bɛ yɛ a ni

We talk dis tins ah
Nobro wan listen
Now Donald Glover
N Falz talk d same tin
U say mek we copy
E go make tins better
Stop being unique
Just be a fotocopier
We talk dis tins ah
Nobro wan listen
Now Donald Glover
N Falz talk d same tin
U say mek we copy
E go make tins better
Stop being unique
Just be a fotocopier

Dis be ghana
Dat was a gun
Shot in Nigeria
Wana time dey come
Armed robbers start gather vim
Dey den the koti make one
Everytin here go kill u
If u hear Korle Bu run
MPs dey giv formula
The youth dey giv formula
What be the difference?
The two all be sakawa
Preachers n the bible
Pharmacys n tramadol
Wot b the difference?
Both b better paracetamol
Murder is a sin
We say say gay is a sin
But we wan murder gays
Fuck outta here Amoaning
If u rich u get fans
If u poor no get chance
If u die we go dance
Taxi be ambulance

Useless id card
Wan take chop wana moni
We go do u juju
Mek u find am funny
Medical center
Turn am into museum
Like u take fix the roads
We go hav Ebony

Dis be ghana
Dat was Madina
Atomic explosion
Jesus is the winner
We blame kebab seller
But allow mek e sell am
U buy as u smell am
B tree like we fell am
Here we dey hear scent
No dey adhere to sense
Kubolor wot of da video?
Mek Mutombo shoot am
Kwasia who go pay am?
Oh do mek we tweet am
Wow Ghana jollof
Meat pie n malt
Its not our fault
Hey summersault
Am a boss
Sounds like balls
Oh Nyantakyi
Anas show u red card
But mek u no worry
Woyome seff we forget am

Oooooo
H a p p y shame
Bɛ right now u satty
U want video
Giv me moni
Lets stop raping
No b funny
Men are trash
It's very scary
Stop the mining
& the drilling
Sack the yankee army

Useless id card
Wan take chop wana moni
We go do u juju
Mek u find am funny
Medical center
Turn am into museum
Like u take fix the roads
We go hav Ebony

credits

from Red Card - The Minstrel Cycle, released September 8, 2019

license

all rights reserved

tags

about

Wanlov The Kubolor Accra, Ghana

Wanlov the Kubolor is a visionary musician, producer, and filmmaker. He is an Akan from the Balkans. He wants freedom, justice, and love for all.

contact / help

Contact Wanlov The Kubolor

Streaming and
Download help

Redeem code

Report this track or account

Wanlov The Kubolor recommends:

If you like Wanlov The Kubolor, you may also like: