We’ve updated our Terms of Use to reflect our new entity name and address. You can review the changes here.
We’ve updated our Terms of Use. You can review the changes here.
/

lyrics

Dey say I craze
Dey say I pass inside
Dey say I craze
Dey say I lost ma mind
Dey say I craze
Dey say I pass inside
Dey say I craze
Dey say I lost ma mind

Just coz u den I
No dey c eye 2 eye
U dey fear 2 get wet
Wey I refuse 2 stay dry
U dey trost dem
Wey I know say dem dey lie
The eagle no go teach the chicken
How to fly

Dey say I craze
Dey say I pass inside
Dey say I craze
Dey say I lost ma mind
Dey say I craze
Dey say I pass inside
Dey say I craze
Dey say I lost ma mind

Ask dem y dey go talk say
I dey wear skirt
Meanwhile dema 3 piece
Mek dem dey sweat
Sack me 4m posh place
4 lack of boot
Crosh dem 4 pharmacy
4 rot of foot

Dey say I craze
Dey say I pass inside
Dey say I craze
Dey say I lost ma mind
Dey say I craze
Dey say I pass inside
Dey say I craze
Dey say I lost ma mind

I dey ride bike 4 town
Dey say e be strange
As dey burn fuel in traffic
In dema range
Mek dey believe dema self
Dem dey ask me y
Dem dey wait white guy
On white horse from the sky

Dey say I craze
Dey say I pass inside
Dey say I craze
Dey say I lost ma mind
Dey say I craze
Dey say I pass inside

credits

from Red Card - The Minstrel Cycle, released September 8, 2019

license

all rights reserved

tags

about

Wanlov The Kubolor Accra, Ghana

Wanlov the Kubolor is a visionary musician, producer, and filmmaker. He is an Akan from the Balkans. He wants freedom, justice, and love for all.

contact / help

Contact Wanlov The Kubolor

Streaming and
Download help

Redeem code

Report this track or account

Wanlov The Kubolor recommends:

If you like Wanlov The Kubolor, you may also like: