We've updated our Terms of Use. You can review the changes here.
/

lyrics

Poverty b war
Everyday ma people dey fight am
Politician dey tour
Wen e wan mek u vote am
E dey take dem 4
Years b4 d road dey dey coat am
By dat time yor
Shocks & bones all b broken
Only teef go dey want peace
After e come steal yor somtin
E go even dare ask for justice
If sombro do am the same tin
These people no dey c we human beings
Dem dey see we houseflies
Coz dey know say dey naa dey b full of shit
Wey we dey buy dema lies

U want peace and love
Dat b lovly
While u dey piss and laff me
U want peace and love
Dat b lovly
While u dey piss and laff me
U want peace and love
Dat b lovly
While u dey piss and laff me
U want peace and love
Dat b lovly
While u dey piss and laff me

I just wan mek u guys die
Mek the next generation go try
I just wan mek u guys die
Mek the next generation go try
I just wan mek u guys die
Mek the next generation go try
I just wan mek u guys die
Mek the next generation go try

U want peace and love
Dat b lovly
While u dey piss and laff me
U want peace and love
Dat b lovly
While u dey piss and laff me
U want peace and love
Dat b lovly
While u dey piss and laff me
U want peace and love
Dat b lovly
Then why u dey piss and laff me?

I just wan mek u guys die
Mek the next generation go try
I just wan mek u guys die
Mek the next generation go try

credits

from Red Card - The Minstrel Cycle, released September 8, 2019

license

all rights reserved

tags

about

Wanlov The Kubolor Accra, Ghana

Wanlov the Kubolor is a visionary musician, producer, and filmmaker. He is an Akan from the Balkans. He wants freedom, justice, and love for all.

contact / help

Contact Wanlov The Kubolor

Streaming and
Download help

Redeem code

Report this track or account

Wanlov The Kubolor recommends:

If you like Wanlov The Kubolor, you may also like: