We’ve updated our Terms of Use to reflect our new entity name and address. You can review the changes here.
We’ve updated our Terms of Use. You can review the changes here.

Shy (ft Joey B & Kay Ara)

from Orange Card - Fruitopian Raps by Wanlov The Kubolor

/

lyrics

If u want me
Say it
Don't be shy
Don't delay
If u want me
Say it
Don't waste time
Don't delay
If u want me
Say it
Don't waste time
Don't delay
If u want me
Say it
Don't waste time
Don't delay

A year ago I see say I was born for this
I never dream say one day I go top the list
Wey e go breed hatred
But I'm strong I guess
Coz the tins I hear behind ma back be shocking me
Ma own paddies pretended dat dey loved me tho
You demons be your friends
Chale ma guy stay woke
Go biz the people me den dem grow up
Dem Know
Before u go spoil me
Dem know say dis guy no dey so
So me I bed chale
Check out my catalog
Adidas ambassador
Wearing things you can't afford
Bizzy tis3 catapult
Shooting all the gbemis wey dey kpemi coz dey can't applaud
Waiting mek I gbeshi
But the wavy nigga cuts across
U must forgotten who u're testing gee
All the negativity never be necessary
I don't know about you
But chale god keep blessing me
No matter wot
Dis b ma destiny
You better love me chale

If u want me
Say it
Don't be shy
Don't delay
If u want me
Say it
Don't waste time
Don't delay
If u want me
Say it
Don't waste time
Don't delay
If u want me
Say it
Don't waste time
Don't delay

She feel me since den I b kiddy
But she never tell me
B like e eye dey die me
I watch how she dey spy me
Several decades later
She turn to serious hater
Thru no fault of mine
E start dey buu me swine
She start cut off ma light
Break ma water pipes
E make the police take me bribe
She make fun of ma tribe
Sabotage ma ride
E make I lose ma pride
She make I sick by force
I drop ma uni course
This girl wey I dey sing about
Hmmm
E name be Ghana
Sister Ghana
If u no dey want me pls tell me mek I go

If u want me
Say it
Don't be shy
Don't delay
If u want me
Say it
Don't waste time
Don't delay
If u want me
Say it
Don't waste time
Don't delay
If u want me
Say it
Don't waste time
Don't delay

You preach the politics of fear
So the yobbings I dey hear
Be if u don't have Christ
Den nottin good go near
But e check like minti
So dey put droppings in ma ear
Tryin'a report the times
I know say the soli go be queer
So I braze up
God lord I dey brace up
I giv so much love
Y say my heart dey break such?
Eh?
All these massive events
With all the artists dey rent
To watch the shows
But dey won't give me cash flow for ma stress
And even after all this
U'v had all my best
U know wer I dey bed or even seen ma mattress?
Tryin'a make it big so I ease ma mama e stress
I really for fit leave
Coz dis drama be deft
Iri

credits

from Orange Card - Fruitopian Raps, released April 26, 2017
Prod: Classick

license

all rights reserved

tags

about

Wanlov The Kubolor Accra, Ghana

Wanlov the Kubolor is a visionary musician, producer, and filmmaker. He is an Akan from the Balkans. He wants freedom, justice, and love for all.

contact / help

Contact Wanlov The Kubolor

Streaming and
Download help

Redeem code

Report this track or account

Wanlov The Kubolor recommends:

If you like Wanlov The Kubolor, you may also like: