We’ve updated our Terms of Use to reflect our new entity name and address. You can review the changes here.
We’ve updated our Terms of Use. You can review the changes here.
supported by
/

lyrics

The tin wey e dey amuse me about this reality
Be say
The people wey dem dey claim to be rebels
Get the same dreams and aspirations
As those wey dem dey conform

Day break again
I rise n brush my teeth
Wash my face
N find some fruits to eat
Pretty people
Smile at me and greet
Den ask me why
I have nothing on my feet

I b rebel
Sole rebel
I b kubolor
Sole rebel

Take three puffs
N head out into town
Seeking inspiration
For my sound
Sun is shining
Burning babylon down
Asphalt dey melt
Yet my feet dey on the ground

I b rebel
Sole rebel
I b kubolor
Sole rebel

Jus coz am brown
U frown at me like dirt
Who be this man
Who always dey wear skirt
I dey wear wrapper
Some go argue till it hurts
No even in snow
My feet no go forsake the earth

I b rebel
Sole rebel
I b kubolor
Kubolor
Kubolor
Sole rebel

Rebel rebel rebel
Rebel rebel
Sole rebel
I be kubolor
Kubolor
Kubolor
Sole rebel

From dust I came
To dust I go return
I pray I'm ready
Wen it gets to my turn
Justice den freedom
That be what I yearn
One thing about me
Wey everyone for learn

I b rebel
Sole rebel
I b kubolor
Sole rebel
Sole rebel
I b kubolor
Kubolor
Kubolor
Sole rebel

credits

from Red Card - The Minstrel Cycle, released September 8, 2019
Produced by Daniel Damah

license

all rights reserved

tags

about

Wanlov The Kubolor Accra, Ghana

Wanlov the Kubolor is a visionary musician, producer, and filmmaker. He is an Akan from the Balkans. He wants freedom, justice, and love for all.

contact / help

Contact Wanlov The Kubolor

Streaming and
Download help

Redeem code

Report this track or account

Wanlov The Kubolor recommends:

If you like Wanlov The Kubolor, you may also like: