Get all 17 Wanlov The Kubolor releases available on Bandcamp and save 10%.
Includes unlimited streaming via the free Bandcamp app, plus high-quality downloads of Revolution feat. Ssnowbeatz & maamee, FOKK PARLIAMENT, FOREVER KUBOLOR, Trumu feat. St. Beryl, So Evil, Stubborn Marafaka, White Card: The Artivist, Sacrifice, and 9 more.
1. |
Go Wei Yu
04:06
|
|||
Africaman
Who be you?
Chinese man I work for you
Then u will call me Shifu
Call you who?!
Goway you!
Africaman
Who be you?
Chinese man I work for you
Then u will call me Shifu
Call you who?!
Goway you!
The French I learn all be Cos90
Like I know I watch more Kung-Fu fighting
Then I never know say
One day
I go c Chinese dey make kokonte
Now dem dey sell duade for Kokompe
Wey dema kiddies master ampe
Dem get double barrel, plus AK
So shun yor kafungbe n klante
Illegally legal, tnx to stupid government
Dashing dem land
We no fit to pay wana rent
Carpenter turn trader dey sell China chairs
The roads dey build already dey hia repairs
Africaman
Who be you?
Chinese man I work for you
Then u will call me Shifu
Call you who?!
Goway you!
Africaman
Who be you?
Chinese man I work for you
Then u will call me Shifu
Call you who?!
Goway you!
Dey no dey respect we coz dey get we cheap
Like dema goods
E be we naa do
Dunkwa turn Chinatown go den see
Dem dey fish illegally for wana sea
Double trawling, but dey bribe the Coast Guard
If u go swim for Offin or Pra u lose guard
The way dem dey pollute wana rivers dier stop
Precious trees 4 wana forest dem just dey chop
Infiltrate the economy & social structure
Now dey sell we momoni plus dema culture
Rubber rice plastic cabbage horticulture
China chofi u r choppin is a pete vulture
Africaman
Who be you?
Chinese man I work for you
Then u will call me Shifu
Call you who?!
Goway you!
Africaman
Who be you?
Chinese man I work for you
Then u will call me Shifu
Call you who?!
Goway you!
|
||||
2. |
||||
How you fit walk in my shoes?
I no get som seff
I tell dem ahhh hu
But be like som deaf
Kubolor, I eat the beat till there's none left
We meet, we greet, I go my right, you go your left
And that's how it's kept
And that's why you wept
Coz while you slept
That's when she crept
Whether biting bofrote or consuming crepes
Herding silly billy goats crip-walking in a creche
The shrine or the church
Me I mine and I search
For the swine who dey perch
On top of my freedom taken from birth
I go hit you plus music till I return to the dirt
By the time you go see ma worth
E go be too late
Dey couldn't measure his girth
He was too great
You say you get faith
But you dey fear your fate
You imagine some gate
Where racists dey wait
Decolonise your ways
We be full of grace
Dey make we disgrace
Now we dey hide face
We no dey kai the taste
We no dey chew, dey paste
We no dey save, dey waste
We no dey chill, coz haste
Wey e dey worry me so much coz
Dis new world get one rule
And dat rule
Dey bore me pass everytin
Dey say
No shoes, no shirt, no service
We only respect clothes
No shoes, no shirt, no service
We be perfect clones
U judge da way I dress
U tink u know wot's best
U censoring my breasth
U are the cancer in my chest
U dare to ask me me why I feel oppressed
Now I don't know wot dey told u
To mould u first dey will hold u
Dey will scold u and then fold u
By the time dey are done you won't know the old u
Oh do u really want to live like this?
Do u truly prefer ignorance for the bliss?
I see u roll yor eye wen knowledge blows u a kiss
Yes I know u did college but somtin is amiss
No shoes, no shirt, no service
We only respect clothes
No shoes, no shirt, no service
We be perfect clones
No shoes, no shirt, no service
We only respect clothes
No shoes, no shirt, no service
We be perfect clones
Did not get my freedom in trinket box or silver platter
Let us save the latter for the head of John the Baptist
Had to unlearn and relearn repeatedly like I was in a choir practice until I came out of the gutter
Box was cramped, everywhere scatter
But I forced myself in because, cool kid
And no one wanted to be on the blacklist
Said I'm unique, but I guess talk is cheap
Copying is expensive, I was sheep
The world is my shepherd I shall always not want
Because it steered me on the wrong path
Now I say go to hell with your righteousness, let me be
I'm ringing a bell with my consciousness, that is the key
Sculpted a road with my toil and sweat, I'm not staying in my lane
No matter the load won't turn back because the files I left behind are corrupted
Soul searching, google can't help.
You mad because I don't google trends to follow then say I need help
It's Boring when everything looks the same
Our lovers should be able to tell the difference
I know it's about preference
But the greatest crime on earth is lying to your soul
They say no shoes, no shirt, no service
We only respect clothes
No shoes, no shirt, no service
We be perfect clones
We be perfect clones
We be perfect clones
|
||||
3. |
Gigimz to Gongor
02:59
|
|||
Kubolor
Dat guy too kankpe
From Abelenkpe 2 Kokompe
Follow me break break yor do-dompe
Ganyobi ji bo aloo Fante?
Mi firi Pakyi oh...Asante
Never wear bow tie of alonte
Miaw...
I say no bow tie of alonte
While Obama dey play ampe
Indiaman dey tear aplanke
White people dey fra fra kente
Chinese man chop yor kokonte
From the gigimz to the gongor
From the gigimz to the gongor
From the gigimz to the gongor
From the gigimz to the gongor
The return of the ma ku ns3
Or the reverse of the aya s3
The coming of abaa ei
After da goin of aya ei
Climbing of the korgorng
Kuntunshi of the kortor
Ka...
Ka ka ka ka ka ka...
Pletu of the dorkordorkor
Plantin plantain of the korkor
Mash it up mportorportor
Eshie rado rado eheh jor bodor
Horror of kakamotobi
Squat somwer of Kotobabi
Kutu baby, bend down shordy
Changle the angle of yor body
From the gigimz to the gongor
From the gigimz to the gongor
From the gigimz to the gongor
From the gigimz to the gongor
Dis one pamploo versus kafungbe
Sisa to dey suo e nine
En3l3 no shakin ka shegbeye
Fio fio ni ad3don k3 yee to tue
Bo tue, chale mek u dey listen me
Coz if I leff u, u go dey missing me
I wan shoddy do am shegelege
Dancehall no b legelege reggae
Bebe saw u eatin abebe at New Agege
Is not me! I don't even eat a kenkey!
Yor momi kill Meda, change am go Ga
Daa oh bolor, oh nabu kakadang
Kubolor, the watcher of big bottos
Also top chef of clean salad toss
Moro no work for u so shun yor boss
But before I go down mek I scent yor dross
From the gigimz to the gongor
From the gigimz to the gongor
From the gigimz to the gongor
From the gigimz to the gongor
|
||||
4. |
Coalpot Fan
04:29
|
|||
Ei sista hmm, excuse me
Erm, may I ask u one tin?
Pls der is somtin at yor back
Erh dat tin, wot is dat?
Eeh?
I havn’t seen som b4
Well…tsk
But dis is more
How can I even describe?
Dis is wot my dokuta prescribed
I need dis to survive
Wen u walk, Igor it’s alive!
If I tell ma paddies dey go talk say I b liar
But d way u dey shake d tin
Just dey heat up ma fire
Shake yor bontoss like a coalpot fan
Shake yor bontoss like a coalpot fan
Shake yor bontoss like a coalpot fan
Shake yor bontoss like a coalpot fan
More charcoal
More fire
More charcoal
More fire
Shake yor bontoss like a coalpot fan
Shake yor bontoss like a coalpot fan
Shake yor bontoss like a coalpot fan
Shake yor bontoss like a coalpot fan
More charcoal
More fire
More charcoal
More fire
Ass... 4 yor name
Tell me later
Kubolor
Pletu terminator
K3 o k3 k3 mi
E ba ta
3 b3 sa
Wo b3 sain ah ta
Fuu
E dey smell correct
See?
The pole is erect
Wot is d color of yor flag?
Antipe?
Oh...iz lydat?
Asstounded pa pa pa
Wen u look back
It’s like Sankofa
If I tell ma paddies
Dey go talk say I b liar
I beg mek u no stop shake dat tin
Or u go kill ma fire
Shake yor bontoss like a coalpot fan
Shake yor bontoss like a coalpot fan
Shake yor bontoss like a coalpot fan
Shake yor bontoss like a coalpot fan
More charcoal
More fire
More charcoal
More fire
Shake yor bontoss like a coalpot fan
Shake yor bontoss like a coalpot fan
Shake yor bontoss like a coalpot fan
Shake yor bontoss like a coalpot fan
More charcoal
More fire
More charcoal
More fire
Abin da da
Woa na wo ka no hyi
I can pack the whole kaneshi
Market
Into dat tin of yors
Hmmm dat tin of yors
It is like a baby bomb
I want to hav a baby born
Wit u so it can enjoy
Dada won ny33 ny33 small boy
Can I rest my mic on it?
Laptop on it?
If I tell ma paddies
Dey go talk say I b liar
Make u no do am too fast
Or e go start bushfire
Shake yor bontoss like a coalpot fan
Shake yor bontoss like a coalpot fan
Shake yor bontoss like a coalpot fan
Shake yor bontoss like a coalpot fan
More charcoal
More fire
More charcoal
More fire
Shake yor bontoss like a coalpot fan
Shake yor bontoss like a coalpot fan
Shake yor bontoss like a coalpot fan
Shake yor bontoss like a coalpot fan
More charcoal
More fire
More charcoal
More fire
|
||||
5. |
||||
Adowa
Adowa
C d way she dey move
E heavenly body b d only proof
Wey e dey hia me to know say she b god
E curvy structure like som calabash gourd
The look for e eyes
Dey make u feel say nottin fit to soprise am
She wink at the sun seff she dey mezmerise am
Dey huu me more times say dey dey criticise am
And oh what a dance
An ancient Egyptian lost in a trance
Wey e no b to flaunt
She say shut the fuck up i do what i want
I do what I want
Do what I want
Adowa
I do what I want
Do what I want
Adowa
I do what I want
Do what I want
Adowa
I do what I want
Do what I want
Adowa
I do what I want
Do what I want
Do what I want
Adowa
I do what I want
Do what I want
Do what I want
Adowa
I do what I want
Do what I want
Do what I want
Adowa
I do what I want
Do what I want
Do what I want
Adowa
She dey feel the groove
An artisan carving a piece of wood
No dey mean to be rude
But sometimes she just no dey hia no dude
Mek u follow e feet if d rhythm dey conf u 2 find d beat
She no dey shy chale she no b discreet
E body language dey blind the street
E family say mek she shun Sankofa n start watch e front
She tell dem mek dey shut d fuck up coz she dey do wot she want
I do what I want
Do what I want
Adowa
I do what I want
Do what I want
Adowa
I do what I want
Do what I want
Adowa
I do what I want
Do what I want
Adowa
I do what I want
Do what I want
Do what I want
Adowa
I do what I want
Do what I want
Do what I want
Adowa
I do what I want
Do what I want
Do what I want
Adowa
I do what I want
Do what I want
Do what I want
Adowa
Wa toŋtoŋ nɛ ni awe
Ɔnfɛre hwee
Nani nbu ne dwɛ
Osee ɛnnɔ woho deɛ ɛnsɛe hwee
Ɔyɛ ama no ayɛ wo fɛ
Wate asi ama ɛbɔ asi
Ɔdandan ama ani ada
Wo serɛ ne nsa badwa mu a
Wabɔ wo sisi ahoma mu pɔ
Ɔgyene gyene hwɛ wanim ne wani hyia
Wahyim wakoma de kɔ
Yɛ see ɔngogo ne ho
Ɔsee me kyerɛ me ho
Wahu ɔsram anadwo fa
Apue deneho asie pɛm
Wose no sɛ ondi wakyi
Wo nkyerɛ no sɛ neɛ obiaa yɛ noaa ɔse
I do what I want
Do what I want
Adowa
I do what I want
Do what I want
Adowa
I do what I want
Do what I want
Adowa
I do what I want
Do what I want
Adowa
I do what I want
Do what I want
Do what I want
Adowa
I do what I want
Do what I want
Do what I want
Adowa
I do what I want
Do what I want
Do what I want
Adowa
I do what I want
|
||||
6. |
||||
I don't fear your hate
You can't hold me down
OK
I don't fear your hate
You can't hold me down
How dey go stop d sun from rise?
Madafoka enuff of the lies
We b d old gods in disguise
Control the land d sea the skies
We see the tin wey dey dey do
Now wey dey dey talk medeku
Coup d'etat we no go do
Wo di ka men y3 susu
Barter trade no more paper
No more king no more leader
Only light go be solar
Sobolo no more cola
Dissolve the borders, decolonise
Stop d murders, save a life
Build yor circles, keep dem tight
Train yor body, b ready to fight
Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy
Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy
Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy
Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy
Dey no yet born d beautiful ones
So y r we so blest?
2000 seasons
The healers break break
Into fragments
In d house of life
Osiris dey raise
D eloquence of d scribes
Teach kiddies
Heiroglyphics
Resolutionaries lie
Dey no yet born d beautiful ones
So y r we so blest?
2000 seasons
The healers break break
Into fragments
In d house of life
Osiris dey raise
D eloquence of d scribes
Teach kiddies
Heiroglyphics
Resolutionaries lie
Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy
Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy
Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy
Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy
My soul ain't for delay
Can't tell me somtin I already know I am
I see you through your tactical
Lies and fear
Don't fear hell
Can't hold me down
Blackmania
Energy suckers
Powermania
Da da da da da da da da da da
Da da da da da da da da da da
Ma masters dogg we
So we dogg dem
Stop me ridey
Next week u go see norr
Den we all set
U go dey
Dem go come
Pressure u
Pressure dem som
Guy pressure dem
Zuk ma hand
Zuk ma hand
Zuk e hand
Gather vim
Gather vim
Mek we go
Huh
More vim more force
No go do no be force
If u punch dem go clear
If u slap dem go fear
No job no money
But we still make money
31st night seff we dey write
I dey talk all den we dey write
Mek u no tap for face
Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy
Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy
Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy
Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy
Bring me water
Wana brush dem clear
Don't hold me back
While dey'r tryin'a kick my sanity
And down
Down
Can't hold me down
Don't fear hell
Can't hold me down
Blackmania
Energy suckers
Powermania
Powermania
|
||||
7. |
||||
Merrr
Oh no!
A wounded goat
Someone used a blunt knife to wound the throat
Check ma juju bag 4 som kokonte powder
Mixed with rain water
And zomi quarter
Applied it to the neck
And checked the temperature
Everytin was cool
Dis fool will get better
Headed further west with fresh tswapia
The best
At the request
Of Ayi Kwei Armah
He had a guest
I guessed it was Ms Haruna
Made me a vest
On the chest
The crest of Nubia
Made 2000 copies
Of 2000 Seasons
For 2000 readings
In 2000 regions
The vibes over there were very pleasing
But I had to head East coz it was teasing
At the bark of a dog I jumped on the back of a bat
Landed in Kibera & heard...
Who b dat?
Supa chompia...
Ah I hear of am
E b stronger than...
Superman
Wey e powers b...
African
E mommy den poppy be...
Magicians
Who b dat?
Supa chompia...
Ah I hear of am
E b stronger than...
Superman
Wey e powers b...
African
E mommy den poppy be...
Magicians
The whole Kibera
Then pipe no dey flow
So I gather the plastic
Spit fire
Wey I mould
Huge water tank out of am
Wey I go
Stand the hilltop chant mek the wind blow
Clouds start gather norr rain start fall
The water tank fill with enuff 4 all
We plant potatoes wer den the borla dey
The youth leader deem dat day holiday
Yayyyy!
But no time to party oh
Supa Chompia I jump wey I land Soweto
Apartheid tear e body apart wey e hide
I redistribute d land wey dey start cry
Many tears of joy
Few of wickedness
Sangoma destroy weapons with a quickness
Penguins start fight I whistle jump on ma bat
Back to west africa
Wey dey ask...
Who b dat?
Supa chompia...
Ah I hear of am
E b stronger than...
Superman
Wey e powers b...
African
E mommy den poppy be...
Magicians
Who b dat?
Supa chompia...
Ah I hear of am
E b stronger than...
Superman
Wey e powers b...
African
E mommy den poppy be...
Magicians
Splash!!!
I crash into Makoko
Den ma bat dey sick
B like e get kooko
I giv am agbalumo
Wey I say carry on
I turn see pete dey feed on carrion
Small juju boy u must help us now
Dem dey demolish wana homes just anyhow
I start chant wey I suspend above the lagoon
Wey I cover the whole place with a golden dome
So only those worthy fit exit or enter
Magic gari soak up all the oil for the delta
Der norr wey I ride bonsu to volta
E tell me say now d biggest fish b tilapia
Sake of antibiotics from China
I bore go slap d wrong one den e b miner
U polluted our rivers so take it like dat
As I fly off on my bat wey e ask...
Who b dat?
Supa chompia...
Ah I hear of am
E b stronger than...
Superman
Wey e powers b...
African
E mommy den poppy be...
Magicians
Who b dat?
Supa chompia...
Ah I hear of am
E b stronger than...
Superman
Wey e powers b...
African
E mommy den poppy be...
Magicians
|
||||
8. |
||||
C d mind make constipated
Plus d shit dey miseducated
So d time mek ripe right now
4 colonial cleanse
Africa dey hia enema
Colony cleanser
Bring me ginger
Put in d bentua
Squat like ninja
Add wana history
Plus literature
Dissolve the borders
Dem b cancer
Puppet masters
Dem all b dancers
I no get d answers
Just small solutions
Kai Musa Mansa
E self b pollution
Slaves b wansna
Mohamed n Jesus b yor enemy
D people dey bring dem b fake friendlies
Yor masters dey hate say u dey listen me
I no b truly free unless we all bes
Read Vonnegut Kurt n Armah Kwei Ayi
Shun haribo den suck yoryee
Do these tinz all for u not them
If yor mind no free yor soul go condemn
C d mind make constipated
Plus d shit dey miseducated
So d time mek ripe right now
4 colonial cleanse
Confusing melon seeds with melanin seeds
In this colony cleansing
You can take pause
And still stand on your own,
Like the purpose of the semicolon's invention
The shits got to go
So to speak
Failing an oral suspension
Synonymous to Christ your lords ascension
The correct thing
Is for this non-venomous enema
To go up
Your rectum
Yes!
It's to prevent the end of us
Africans practice chants from the vatican
Applicants for battle camps in Pakistan
Hand over our lavish lands to Jackie Chan
France has a bank racking up funds in Abidjan
Her fans are the ones counted as unhappy ones
Just bend over
Won't be the first time
It can be done!
C d mind make constipated
Plus d shit dey miseducated
So d time mek ripe right now
4 colonial cleanse
Why you go chop the same cho e block your throat? Be like you no like your existence
Why colonial curricular?
Ebe negligence
Why you dey blow better British
But your Brong break like Brexit?
Why you no go exit?
Detriment dungeon
White castles turned touristic
Shark island horrific
Constipey be eminent
Abi ona these facts no dey
Aki Ola open your ears and retinas
Why judge your grandma ein mental?
Sofo say till judgement day she work your pestilence
Why Trump go invest in us?
Why CNN dey define you?
Why Hague dey bind you like waakye queues?
Gandhi statue you dey value
Indiana Jones these testaments
Why president ein residence dey same place dem base take oppress your sense?
Dat stool CIA tap top tuu Nkrumah like impediment
Kayayo you for cleanse your burdens first
C d mind make constipated
Plus d shit dey miseducated
So d time mek ripe right now
4 colonial cleanse
|
||||
9. |
Fruitopian Raps
05:05
|
|||
Whether u dey rap for a Range
Or for orange
Me I no dey care
I just dey want hear tight flows
Wey e no go giv me headache
And
Whatever d matter
Kwata kwata
Mek u never mime
I no go c u da madafaka
I go 4eva blind
Watermelon flows
Droppin pawpaw seeds
Sweet mangoes
Aluguitugui
Starfruit banana
Guava ananas
Yoryee alansa
Oh wer dey atia?
Watermelon flows
Droppin pawpaw seeds
Sweet mangoes
Aluguitugui
Starfruit banana
Guava ananas
Yoryee alansa
Oh wer dey atia?
Grapefruit den tangerine b couzons
I no dey lime
Wen traveling to london
U go fit 2 c Clementine
Or in France rather
Havin a limonade on d promenade
With ma brada
C d way e tron like e dey drink citron
Revvin a Citroen DS 19
More mellow than John Dumelo drinkin pomelo juice in a canteen
Or Benny Blanco squeezin an oroblanco
Between his kantos
Distrust is sour like citrus dis is no place 4 tomantoes
Stop b oblong like a kumquat
Rather lets tongue wrestle satsumas go 2 d gym & do squat
Watermelon flows
Droppin pawpaw seeds
Sweet mangoes
Aluguitugui
Starfruit banana
Guava ananas
Yoryee alansa
Oh wer dey atia?
Watermelon flows
Droppin pawpaw seeds
Sweet mangoes
Aluguitugui
Starfruit banana
Guava ananas
Yoryee alansa
Oh wer dey atia?
Apple computers & apple bottoms
Now am feeling so peachy
Like an impeachable president behaving so
Bitchy
Unorthodox mf doom-ish adlibless raps
U chop ma starfruit all finish ah u go chop
Slaps
Gary blame monsanto for more peeps goin sakora
Both Luke & Kimi got lukemia playin a lukewarm
Kora
Mango 4m Kezanbougu 2 Ouagadougu b dessert
D time man go there then the landscape all b
Desert
Dried fruits mixed nuts dis b M3nsa e favorite
Another way 2 say homosexual english is
Gay brit
I fit arm curl 4 eons if d fruit dey feel fresh
I spit intel pass xeon u cherry curl in a hair mesh
Watermelon flows
Droppin pawpaw seeds
Sweet mangoes
Aluguitugui
Starfruit banana
Guava ananas
Yoryee alansa
Oh wer dey atia?
Galbena gutuie
Dulce amaruie
Lampa la fereastra
Toata viata noastra
Half-caste ninja sweet & sour strawberry ginger
Sittin nxt to Irene eatin a nectarine in Jinja
He raps barely, cycling past Roxbury's eating raspberries
U rap like u blow bellies in Belize pikin blueberries
I will catch u like a cashew in the hands of Pikachu
Bash Jews den dash juice now just look at
You
Female sheep still ruminating
On pears that slipped thru pursed lips so infuriating
D way he doesn't end the sentence n leaves
Gaps
Fruit salad fluids on silk sarongs shouting frutopian wraps
Watermelon flows
Droppin pawpaw seeds
Sweet mangoes
Aluguitugui
Starfruit banana
Guava ananas
Yoryee alansa
Oh wer dey atia?
|
||||
10. |
||||
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
Fruit and Veggies are so very nice
Their good for our skin
And good for our eyes
I like dem
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
I like dem
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
Fruit and Veggies are so very nice
Their good for our skin
And good for our eyes
I like dem
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
I like dem
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
Oranges tangerines and grapefruits
Limes and lemons are really really good
For our bones and for our gums
I want some now to yumyumyum
I like dem
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
I like dem
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
Banana
Mango and
Pawpaw
Aids digestion so eat more
Pineapple
Watermelon
Coconut
Hydrate the body when its hot
Mango
Alasa
Guava
My favourite fruits in my Ghana
Cocoa
Atia &
Yoryee
Healthiest of all
Aluguitugui
I like dem
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
I like dem
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
I like dem
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
I like dem
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
Fruit and Veggies are so very nice
Their good for our skin
And good for our eyes
I like dem
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
I like dem
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
Fruit and Veggies are so very nice
Their good for our skin
And good for our eyes
I like dem
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
I like dem
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
Garden Egg
Black beauty
Cauliflower
Give your heart enough power
Lettuce
Cucumber
Cabbage
Chlorophylls and good roughage
Carrot
Onion
Tomantoes
My immune system on its toes
Green pepper
Kontomire
Kpakpo shito
Good for my blood so I eat more
I like dem
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
I like dem
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
I like dem
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
I like dem
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
Fruit and Veggies are so very nice
Their good for our skin
And good for our eyes
I like dem
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
I like dem
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
Fruit and Veggies are so very nice
Their good for our skin
And good for our eyes
I like dem
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
I like dem
Yumyumyumyum
Yumyumyumyum
This is my fruit and ma veggie ballad
I need a fruit or a veggie salad
This is my fruit and ma veggie ballad
I need a fruit or a veggie salad
Because
I like dem
I like dem
I like dem
I like dem
Fruit and Veggies are so very nice
Their good for our skin
And good for our eyes
I like dem
I like dem
Fruit and Veggies are so very nice
Their good for our skin
And good for our eyes
I like dem
I like dem
I like dem
I like dem
Give me some to chew it
|
||||
11. |
||||
B like u
U dey forget
Da way den rap
Mek yor eye get
But nowadays
Coz of the sweat
We dey rap
For the pocket
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Whoa Kwasi
Mek I buss a rhyme
So she go mek it clap
And smoke an eighth on dat
These days yor boys go lie
Wey e go say b fact
Problem
U believe the lie
Sain replay ma snap
I never screenshot
I get too screen shy
Connection on green card
Sakawa green dot
U try to catch up to me
But it's too late on dat
Avenor kush
Fillet mignon
Then take a nap
I be da dadaba
Wow
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Santa com
Mek we wrap
10 seconds megapixels
Chale mek we snap
Mek we dance mek dem laff
Chale mek we crack
Jokes on every parachute
I remain on top
No b guap alone
Go mek u feel say u dey live life
Wo wor suru
Nso wo da so hw3 fom
Street lights
These nights no b cold
So I freeze time
Take clock block
Watch casio in disguise
Bo midin mami
Swag
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Mon hwɛ sɛ mate atua
Ama me ho nsɛm agye afie nyinaa mu
Akwan nyinaa mu te aseɛ
Ɛkwan no mea na ma hu
Mene mapamfoɔ repem so asi ama mo ahu
Yɛ wie a yaka ntam aka nsɛm abɔ mo hu
Mmmm tie yɛ kom tie
Neɛ ɔse ɔde ne ho bɛwɔ deɛ ondue
Kooom tie obiara ntie agye nkwa no aba agyenkwa no adru onue
Ah
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
I never go back
I never flow wack
I just come bite
I no come jack
Special E.D juma
Wrap ma ntuma
Rap like kokokor
Yor rap dat? Kor kor kor
Leff here like leftovers
Suran wrap
Left ear dey hear voice overs
I wan rap
It up
Suck it up
Lap it up
Like a tap
Lucky pup
Lock it up
Just dont fuck it up
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Nsuo ri pitiw
It's drizzling
Woli di agoro
Wen am on the microphone
Obiara ny3 mi yonko
Mina mi ka akyere wo
I put the facts in the data
S3 rap no y3 akono
Okum Terminator
Wack people
Tell dem
I'll b back people
With a boatload of bofrote for fat people
What u don't know
Is that we don't know
That we black people
And wot we doin
Is wot we do for the rap people
So I dey beg u brodaman
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
A chance to kick an 8 bar verse
With 8 of our best
E b som case of who gets ate
Or devoured first
Or just be great and flip am anyhow
Like tatale on sour crepes
Well respecting my friend
And his kinetic sensing
Connecting his friends in
With the best intentions
I'll spare u all this ethnic cleansing
But it's safe to mention
Dat if u stick a guy like M3ns
In yor next rap convention
Expect tension
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
I make people laff
I make people clap
I make rap for fun
I don't slap and run
I don't hav a gun
I'm number one
Coz I don't spend my money
With the playboy bunny
Funny cash like Johnny
Only for ma efkin honey
Just giv me a beat
So I can bust rhymes to it
Nonstop and don't quit
My name Macanache
My style funky shit
Bergem Bucuresti I'm the shit
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
I'll file u
Mid winter centerpiece
Solstice over
Peep the entropy
Multiply dance
To the Nth degree
Shirts versus skin
Versus infantry
Preach
Don't owe no explanation
Evidence here
Excavate please
No I won't say cheese
I move like Russel
Down in OKC
Yeah
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Dem tell me say ma shit be whack
Now it's too late to take it back
I get cubase and taping racks
And a few ways of making tracks
Now everyday I wake in fact
Like the groupies in naked bums
Pics of boobies
Fake accounts
And the doochies I'm saving
I'm
Too legit to fake it
Too deadly to wake it
To perfect too epic too peckish too
Chale hey relax
My scribbling is lyrical
My sibilance are critical
My finishing is beautiful
Ha ha ha
Mek I rap
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Just mek we rap
Rap
Chale mek we rap
Rap?
Ey3 raw
Efo Chame titi preacher
Me I no go rap
I just go talk
Abiba up
Abiba down
Hw3 ma rappi saaa
I still dey walk
I want to dance
E no b now
I want to sing
I hav to stop
Wo nain y3 golf
I have to think
I'm goin to North
To be a star
Chale e no b moff
|
||||
12. |
||||
Wanlov and Open Mike
Hit you like Tina was hoping Ike
Wouldn't
Stop repping for Hiphop
We just couldn't
Listen to the radio play stuff they
Shouldn't
You start rapping like them too?
We didn't
Care for
Turning our queens to whores
Kings to mannequins in stores
So much more
Are you ready for
You brains to work as hard
As your sweat
Pause
For a second
Something else is playing on myspace
Full of videos
Get used to seeing my face
Off
Like phone, car radio or Travolta
Region of Ghana
Say damn
And kneel at the altar
Ego
Yo chale Open chale mek we go
Common sense no be common to common people
This just be the first part
Await many sequels
In which I will become
Colbert Steven Segal
And swoop upon unsuspecting foul like Eagle
Whose rhymes go back to a time that's primeval
Divine yet lethal rhymes climb to the summit
To make a nighttime moon shine like it's sunwhipped
You want hits?
Grab a bong or crack pipes
If you can escape from your mundane and whack life
Your simple soul makes you a sad sight
Like a tough mack truck that's jackknifed
I can't help but watch like a rubberneck
As mainstream cats get tossed from the upper deck
What a mess made of their butter leathers
Now we're holding their spots down like tongue depressors
Make a little fun, but we brung it better
Damn how I love it when a plan comes together
This one for the good guys and none for the enemies
I'm banging a drum with Wanlov shouting victory
Wanlov and Open Mike
Hit you like Tina was hoping Ike
Wouldn't
Stop repping for Hiphop
We just couldn't
Listen to the radio play stuff they
Shouldn't
You start rapping like them too?
We didn't
Switch our styles up for their validation
We're anti-style integration
I pirate a radio dial for every child in the nation
I'd rather a silent station than violent sensationalism
We're providing an escape from the prisons
While other brothers sit and wait for permission
And know their stately positions
Making decisions on the stakes of the prisoners
Minister delivers prayers
Then the poison's administered
Then it's dust
Back to the essence without a fuss
Then we cuss at the brothers
Who take it away from us
We can trust in the government
Or bust up they bubbling
Shutting them up
So we can trust in the love within
Come again?
You'd rather be a follower?
I bet in the 8th grade you was a hall monitor
We gotta cut the dead weight so we can get our head straight
We can't make the omelette without cracking a couple eggs
Great
No animals were harmed in the making of this track
Produced by No Alias as a matter of fact
Like Bush is the biggest pusher of crack
Of whips on backs of browns, yellow, poor whites and even blacks
In skyscrape ships as nano microchips shapeshift
Into high gear for they fear the great rift
Revenge will be swift and in favour of those oppressed
We came to uplift with the flavour so be impressed
Wanlov and Open Mike
Hit you like Tina was hoping Ike
Wouldn't
Stop repping for Hiphop
We just couldn't
Listen to the radio play stuff they
Shouldn't
You start rapping like them too?
We didn't
|
||||
13. |
Trotro Blues (ft Otuntu)
03:00
|
|||
Today no tie
Friday wear
The way the sun dey shine dier
I dey fear
I make lucky
Station no shedda far
Dey still dey do the road?
Accra Accra!
I for dey guard
Last time I nearly tear ma trou
Sometimes the metal for the chair
Dey poke out
E no kyerr bia the car inside make mma
Dem say serious traffic dey
For Kwame Nkrumah
We dey move very slow
I no break ma fast
Chale
End of the month
A ka mi last
Mate
Wo ho pure water toh bi ma mi
Ei
See this girl
Tsoobi mami
She den me dey the same job
But she dey get down different bus stop
Then walk
First
Then I tink say she dey shy
But I ask
She say
E just be exercise
These be wana trotro blues
Tellin u trotro stories
These be wana trotro blues
Written in the trotro diaries
These be wana trotro blues
Tellin u trotro stories
These be wana trotro blues
Written in the trotro diaries
Close job leff kwik I dey fear the line
Too much standing for a single spine
Next car start load, chale window seat
Or ma shadda go f)) 4m d ridiculous heat
At least today fine girl sit ma bodi
E name be Abigail Dzibordi
We dey look out the window at the hawkers
Day dreaming deferred mate start hot us
I 4 kai take ma change dis guy b azaa
D other day e chop som guy e 4 ghana
Ma knees & bottos start dey feel pain
The dust & the truck fumes be insane
Dey feel like this routine soon go kill me oh
Hai hai
Kakai on the radio
Land crusier with police escort overtake
Only magic fit save we
Giv us a Blake
These be wana trotro blues
Tellin u trotro stories
These be wana trotro blues
Written in the trotro diaries
These be wana trotro blues
Tellin u trotro stories
These be wana trotro blues
Written in the trotro diaries
|
||||
14. |
||||
If u want me
Say it
Don't be shy
Don't delay
If u want me
Say it
Don't waste time
Don't delay
If u want me
Say it
Don't waste time
Don't delay
If u want me
Say it
Don't waste time
Don't delay
A year ago I see say I was born for this
I never dream say one day I go top the list
Wey e go breed hatred
But I'm strong I guess
Coz the tins I hear behind ma back be shocking me
Ma own paddies pretended dat dey loved me tho
You demons be your friends
Chale ma guy stay woke
Go biz the people me den dem grow up
Dem Know
Before u go spoil me
Dem know say dis guy no dey so
So me I bed chale
Check out my catalog
Adidas ambassador
Wearing things you can't afford
Bizzy tis3 catapult
Shooting all the gbemis wey dey kpemi coz dey can't applaud
Waiting mek I gbeshi
But the wavy nigga cuts across
U must forgotten who u're testing gee
All the negativity never be necessary
I don't know about you
But chale god keep blessing me
No matter wot
Dis b ma destiny
You better love me chale
If u want me
Say it
Don't be shy
Don't delay
If u want me
Say it
Don't waste time
Don't delay
If u want me
Say it
Don't waste time
Don't delay
If u want me
Say it
Don't waste time
Don't delay
She feel me since den I b kiddy
But she never tell me
B like e eye dey die me
I watch how she dey spy me
Several decades later
She turn to serious hater
Thru no fault of mine
E start dey buu me swine
She start cut off ma light
Break ma water pipes
E make the police take me bribe
She make fun of ma tribe
Sabotage ma ride
E make I lose ma pride
She make I sick by force
I drop ma uni course
This girl wey I dey sing about
Hmmm
E name be Ghana
Sister Ghana
If u no dey want me pls tell me mek I go
If u want me
Say it
Don't be shy
Don't delay
If u want me
Say it
Don't waste time
Don't delay
If u want me
Say it
Don't waste time
Don't delay
If u want me
Say it
Don't waste time
Don't delay
You preach the politics of fear
So the yobbings I dey hear
Be if u don't have Christ
Den nottin good go near
But e check like minti
So dey put droppings in ma ear
Tryin'a report the times
I know say the soli go be queer
So I braze up
God lord I dey brace up
I giv so much love
Y say my heart dey break such?
Eh?
All these massive events
With all the artists dey rent
To watch the shows
But dey won't give me cash flow for ma stress
And even after all this
U'v had all my best
U know wer I dey bed or even seen ma mattress?
Tryin'a make it big so I ease ma mama e stress
I really for fit leave
Coz dis drama be deft
Iri
|
||||
15. |
||||
We no dey hia any borders
Dis b one africa
Dat b the dying wish of Kwame Nkrumah
Wot dey take so long ?
Immigration officer
Mek u mek I pass
Gyae kwasia ejuma
We no dey hia any borders
Dis b one africa
Dat b the dying wish of Kwame Nkrumah
Wot dey take so long ?
Immigration officer
Mek u mek I pass
Gyae kwasia ejuma
Then I dey travel go Naija
Wey I reach Togo
The immigration officer say e no go make I go
Unless I get l'argent Cefa or Euro
E squeeze e face mek I pass as e see Kobo
As I catch Lagos
Some show for Soweto
Dey say if I no go Accra apply
No go get oh
The same tin d West dey do we
We dey do wana body
D tin wey e b worse
B we no dey c see wana folly
We no dey hia any borders
Dis b one africa
Dat b the dying wish of Kwame Nkrumah
Wot dey take so long ?
Immigration officer
Mek u mek I pass
Gyae kwasia ejuma
We no dey hia any borders
Dis b one africa
Dat b the dying wish of Kwame Nkrumah
Wot dey take so long ?
Immigration officer
Mek u mek I pass
Gyae kwasia ejuma
Madjozi
Sho
Madjozi ita gena so
Dikandi elabazi
Miyazi itaba gena more
But when I reached the plane
They said they wouldn’t wana let me on
Maramo
Nibiza iya visa
Why am I paying for?
Ah la la
I wana wake in Kampala
Go to sleep in Mombasa
Bust a dance in Kinshasha
Catch a bus to Lusaka
Hey
I wana go to Dakar in a car
I wana go to a bar in Accra
This visa shit has gone too far
Dem crazy borders
Dem crazy borders
We for erase dem crazy borders off the map
Dem crazy borders
Dem crazy borders
We for erase dem crazy borders off the map
We no dey hia any borders
Dis b one africa
Dat b the dying wish of Kwame Nkrumah
Wot dey take so long ?
Immigration officer
Mek u mek I pass
Gyae kwasia ejuma
We no dey hia any borders
Dis b one africa
Dat b the dying wish of Kwame Nkrumah
Wot dey take so long ?
Immigration officer
Mek u mek I pass
Gyae kwasia ejuma
|
||||
16. |
||||
Ye daada mo
Ye daada mo
Roadworks beberee
Ye daada mo
Ye daada mo
Ye daada mo
Campaign beberee
Ye daada mo
Ye daada mo
Ye daada mo
Dumsor b3 gyae oh
Ye daada mo
Ye daada mo
Ye daada mo
Free education
Ye daada mo
Wati anaa?
Y3 b3 ma dumsor no ajai kakraa
Y3b3 dom kwanso
Di nsuo a piti nfuturo kakraa
School feeding
Y3b3 eduane edi ama mmbofra
NHIS
3b3y3 free edi ama nkokra
Nti Atobra
Tetetiaryfuoe mo b3 nya alawa
Obiara ensi apinim
Poly
S3b3 mo to ma mi wie mo b3y3 ekurasini
Sammy
Y3b3si sukuu dan
Y3b3 yi nkwan
Ketaso hye3
Y3b3 si nkwan
Y3 ministers ntutu akwan
Dollar yi b3fa cedi huo tan
Ye daada mo
Ye daada mo
Petrol so b3ti
Ye daada mo
Ye daada mo
Ye daada mo
NHIS
Ye daada mo
Ye daada mo
Ye daada mo
Water go flow
Ye daada mo
Ye daada mo
Ye daada mo
Corruption b3 gyae oh
Ye daada mo
Ah
Bore na
Hanbori fu poduna
Bimhe bimhe
Yabehera
Benyaniga kena oh
Limhe limhe
Masan pa na bububula
Deka ma
Kimhe kimhe
U want the road?
U want the clinic?
Oh
Iske iske
Woka poka boya
Dakoposeba kata poka la Soorebia
Wopa poka boya
Wo sent hegeka kin school kraa
O bohu no tu ne
Kologo doma ya do homa
We po
Yame ne niw ne
Tuwa tom ti nerewo pe lera
Kini kanle elera
Cedi kane dolla dolla
Polo lare wo lera
Ah
Gelesu
Ye daada mo
Ye daada mo
Roadworks beberee
Ye daada mo
Ye daada mo
Ye daada mo
Campaign beberee
Ye daada mo
Ye daada mo
Ye daada mo
Dumsor b3 gyae oh
Ye daada mo
Ye daada mo
Ye daada mo
Free education
Ye daada mo
I go giv u the bus
Den giv u the barge
Den inflate the charge
I can confirm
The akonfem
Is dancing with Woyome's hen
Victoria Hammah and Ruby Mahama
Are chillin in Kuffuor hotel
Den in the Summer
I drivin my Hummer
N u can all go to hell
Oh wot am I sayin?
It's already hot in the ghetto
Where yor light goes off a lot
N wot am I doin?
Not much
Coz if I do
Den my generator prices will drop
I'm here to make a biziness
Please stop yor pettiness
Be my blind witness
Ei I'm feelin som dizziness
Amankwatia
Ghana aye bibi o
Ohia na edi adwindwin aba oh
Ena aye bibi
Ye daada mo
Ye daada mo
|
||||
17. |
Horogozov (ft Illa Shaz)
04:27
|
|||
Whats the matter?
I rip mics for bread and butter
Phatter
Flows
Make fish teeth chatter
Splatter
Saliva drops strike
Pitter patter
Gata gata gata gata gata
Tata
Tell mama her son is now a gyata
Nkrata
Av got som like jimmy carter
Kwatakwata
Air time like vince carter
Gata gata gata gata gata
Zata
Crunch numbers
Computer the data
Charter
Jets
Chew green like grass cutter
Water?
Me I only drink apa plata
Gata gata gata gata gata
Harabata
Was a dry sucka like agatha
Shatta
The blata
Free shakur assata
Clutter
Clog streets like zongo
Makalanta
Gata gata gata gata gata
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Nubia to Spartar
I dream of the cream of Tartar
From Kofi Annan
To Kojo Tsikata
Eating mportomportor
With aputumpata
Gata gata gata gata gata
Look at the puta
Dey wan test Baruka Muta
Aluta
Continua
With or without the shooter
Scooter Libby
Labalaba Batistuta
Gata gata gata gata gata
E fata
Adisco is my Alma Mater
Wanlov don't watch oprah
My soap is alata
Samina
With Aminata eating dinata
Scatter scatter scatter scatter scatter
Cravata
Tie pentru baiatul sau fata
U underground?
We mash it up
Making it flatter
Pro rata
We hold u up like dark matter
The dawta
Thick like Buick Regatta
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Physiologically
Mya battle leave my grey matters charged up
C21h302 tetra hydro cannibinol
Aya knowledgeable doctrines Hannibal
Perfect talented avantgarde supernaturally infallible
Concrete foundations ineradicable
Astronomical constellation mya level
Synagogue Israelite god mya temple
Sacred holy koran bible
Battle leave metallic demons crippled
White garment statement black Jesus parable
Kikuyu Sanusiyah emcee lion of Judah soldier constable
Cerebellum establishment Jewish tabernacle
I gave birth to Saint Michael
Saint Michael gave birth to Angel Gabriel
Battle destroy
Nimrods plan building tower babel
Ya babylonia emcees sorcerers never witnessed a Mt Zion god emcee miracle
I battle leave ya open spiracle
Sword livin oracle
I battle put two thirds of ya soldiers to death
The remaining one third injured
Battle defile Tofeth
Walk wit my head
On stage stay complex third eye gazings mitochondria
Battle defeat the Macedonians chop off the human head of Caligula
Caligula haaaaa
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
Horogozov
|
||||
18. |
Bush Boys (ft Yaa Pono)
04:59
|
|||
Some mornin time like dat
Ma turkey run away
E go the bush inside
Wey I just start to pray
Coz somtin go fit chew am
Wild animals no dey play
So I gather ma tsokpoti
Wey I track am down like prey
As I reach the bush
Then all the leaves be wet
I no bring ma raincoat
But no time for regret
I enter then e dark
But I hear ma turkey
Som river seff dey there
The water som splash me
Wey bush be that?
The one e get 2 mountains for e front?
U go far papa
Kubolor
Wey u no run?
If u go down small
Bush no dey
Asaase sorr
B like say som hole dey there
E b so norrr
If u watch yor back there too
Two mountains make round
Wey road dey inside
Straight to the down
U have to jump a hole
Before the other hole go come
E b there or not
Oh chale
Hmm
U mek I finish
As the water splash ma face
Som enter ma moff
Wey I feel the taste
Juju dey dat place
Coz e hard for me to leff
I start roam around the bush
Wey I shun ma turkey seff
The wild sounds for the jungle
Give me some natural vim
I start feel like Tarzan, Mowgli & Kong King
Sake of then e dark
The leaves dey look black
Wey the scent alone
There dey like lavender
Two stars in the sky
Twinkle of happy eyes
The way the place be nice
U go think say all be lies
The way I sweat
B4 I leff dat forest
I for rest
Set no know seff
Mos def Pono
I go gbaa u d rest
Wait wait wait wait
Kubolor hold on
B like say dis bush I enter am
Very thick
Wey e get the looks
Like map of Amsterdam
Sarkodie mu fie ekyire hor ah
Wer dem com catch Saddam
Oh no b dat bush oh
Then where?
E dey Asylumn Down
Ah oh oh oh oh oh
Dat one
I enter b4
B4 u go enter am
Unless
U sleep the floor
Som dey walk with shoes
Some too dem leg raw
Juju go fit dey der mome
Mtschew
Throw me for the store
Two emcees dey rap on one beat
One beat
Two hustlers dey walk on one street
One street
Two paddies dey follow one meat
One meat
Kubolor pono kubolor pono
Repeat
In the bush
Where I enter saa na people enter there
In the bush
Wild animals dey everywhere
In the bush
The time I be kiddy na I dey fear
In the bush
In the bush
In the bush
In the bush
In the bush
|
||||
19. |
Bind (ft Tawiah)
02:55
|
|||
Everybody asking where I've been
Been stuck in a bloody bind my friend
Oh yeah it's a tricky game
But I swear I'll be back again
I can't b mad dat am stuck in the mud
I would go mad
Dat's bad
Luck
And it's sad
Som will b glad
Wish dey had
Just a bit
Or a tad
But their a fad
Won't stop for a tadpole
Or it's dad
Happy brake pads
U turn ma talent into a chair
And u sit on it
Treat it
Like a water closet
U shit on it
Use it
Like a pop filter
U spit on it
As if I am unprepared
U make a skit of it
Coz ov moni
U no dey see me
Mek u no worry
2 dey com soon
To yor tv
Yor mac yor pc bb
Ipad iphone htc
Fokn african gypsy
M3nsa dey like u go see
We heal the blind
Windows of opportunity
Concealed by blinds
Everybody asking where I've been
Where I been
Been stuck in a bloody bind my friend
Ooh
Oh yeah it's a tricky game
A tricky game
But I swear I'll be back again
I'll be back again
Everybody asking where I've been
Where I've been
Been stuck in a bloody bind my friend
Ooh
Oh yeah it's a tricky game
Said it's a tricky game
But I swear I'll be back again
Said I'll be back again
Hey
I swear I'll be back again
Everybody asking where I've been
Been stuck in a bloody bind my friend
Yeh FOKN Bois
Going on?
I'm here man
I'm out here
We out here
Nothing long
Ha ha ha
|
||||
20. |
||||
The Kubolor
The Boricist
Chale
Vim in gym
We get the vim
We get the vim, we get the vim
We get the vim
We get the vim, we get the vim
We get the vim
We get the vim, we get the vim
We get the vim, we get the vim
We get the vim
U b da yawa
U no get kudi 2 giv am da kawa
U no get vim u no get parazone u lack da power
U no get any kappa to even throw baby shower
U no get grip so u dey drop the soap in prison shower
No b yor time dis no b yor day no b yor hour
No b yor minute yor second u'r weaker than a flower
Wot u dey watch 24 for? Fake Jack Bauer
Worra wack chef! No fit tell sweet from sour
Y say wen u dey see yor enemies den u dey cower?
Y say u no dey fit to just roll up on dem n devour
U dey turn white with fright like u b som wholsum bread fat flour
Like Macho Rapper dey hang u from the GCB tower
We get the vim
We get the vim, we get the vim
We get the vim
We get the vim, we get the vim
We get the vim
We get the vim, we get the vim
We get the vim, we get the vim
We get the vim
We get the vim
We get the vim, we get the vim
We get the vim
We get the vim, we get the vim
We get the vim
We get the vim, we get the vim
We get the vim, we get the vim
We get the vim
The Boricist
Ok
The vim in the gym
Yo mafia
Backayard backayard
Yeh
Open the way
Lay away
Chale Macho dey come
Get away
Move away
Nana blow your alarm
Stick and stay
Fly away
B33ma m3 bowodam
Wo tigari no ny3 mi case
M3bo wo pampam
Am back like I never left
Kubolor be ma ref
Vim no me y3 chef
Wo di makyi ah m3mawo benf
Boyaaka boyaaka
Nana leff na wonni vim
Massacre massacre
E b we dey ron the tins
Who be the boss
Macho be the boss
Nobody for cross
M3 titi wo dross
Wo pempem si mi pempem
Jenjen bo ni jenjen
Woy3 y3 odenken
Miy3 odindin
Mi vim no sini obenten
Vim in the gym
Boricist
Your workout b ma warm up
Vim yor body
Get yor form up
Dont giv me format
Ma bench press go flat u like a door mat
No codiene yet u dormant
Just give me like 1 just more month
My triceps dier don't try seff
Biceps go mek u cry seff
We get the vim
We get the vim, we get the vim
We get the vim
We get the vim, we get the vim
We get the vim
We get the vim, we get the vim
We get the vim, we get the vim
We get the vimWe get the vim
We get the vim, we get the vim
We get the vim
We get the vim, we get the vim
We get the vim
We get the vim, we get the vim
We get the vim
|
||||
21. |
||||
All I know be ma life
No fit live yor life
U dey sit there talkin
Blinkin n gawkin
Dat nigga naked on his instagram
No like bed e dey sleep 4 ground
Always dey chop plus e hands
Barefoot in d snow in France
No dey like pants prefers a wrap
Dey like sing n dance I prefer e raps
Six children six women
Slick ladies thick women
No b rasta but e get locks
Check in baggage no get padlocks
Dey fly sky priority
No dey shy 2 sit economy
In d air no underwear antipe
Fake vegetarian so e lose
Wait
U chew yor meat I smoke ma grass
Tattoo yor lips on my ass
Malafaka
Dis b ma body
Do wot dey jorm me
But I dey see say
E still dey pain u
Dis b ma body
Do wot dey jorm me
But I dey see say
E still dey pain u
Go ink shoes on ma bare feet
My issues make u lose sleep
Ma slinky in her bum hole
Her pinky near ma bum hole
Safe sex b boring
U vexed b? Am touring
My accent is local
My actions be foreign
My style traditional
Lifestyle medicinal
If only u would learn
U wan c ma wood burn
U askin for 2 turns
Den task me to u turn
Never goin back no go redact
No b sankofa dat
Matter of fact
Shut da fakk app
Dis b ma body
Do wot dey jorm me
But I dey see say
E still dey pain u
Dis b ma body
Do wot dey jorm me
But I dey see say
E still dey pain u
|
Wanlov The Kubolor Accra, Ghana
Wanlov the Kubolor is a visionary musician, producer, and filmmaker. He is an Akan from the Balkans. He wants freedom, justice, and love for all.
Streaming and Download help
Wanlov The Kubolor recommends:
If you like Wanlov The Kubolor, you may also like:
Bandcamp Daily your guide to the world of Bandcamp